Blessings
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Run
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Korikiri boy don price property for the island
Finally I'm moving out of the zanga
Anything I touch e come dey sound hot
Oooh
I remember when I no dey kolo
Wey the keys for my pambam
Now I put the barney on designer
Cause when oluwa bless you
You redefine her
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout o
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooooooo
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Say na me wey hold the map
So dem follow me without torchlight o
Talk is cheap for the mouth
Dem mama dem papa whole life o
Anybody wey get problem
Come follow me cross border
Anyhow e be Jah go solve them
I'ma bad boy from porter
So I want all the fake people them to die
I no go follow dem sympathize
Forget dig hundredi alert
God is real I can testify
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth o
Ayayaya ah, ah ah
I no fit shout oh no
With the blessings in my life
I can't decide to close my mouth
No ooh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Bénédictions
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Vas-y
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Korikiri boy a mis le prix des propriétés sur l'île
Enfin je déménage de la zanga
Tout ce que je touche commence à faire du bruit
Oooh
Je me souviens quand j'étais pas fou
Où sont les clés de mon pambam
Maintenant je mets le barney sur du designer
Parce que quand oluwa te bénit
Tu redéfinis tout
Ayayaya ah, ah ah
Je peux pas crier
Avec les bénédictions dans ma vie
Je peux pas décider de fermer ma bouche
Ayayaya ah, ah ah
Je peux pas crier o
Avec les bénédictions dans ma vie
Je peux pas décider de fermer ma bouche
Non ooooooo
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Dis que c'est moi qui tiens la carte
Alors ils me suivent sans lampe torche o
Parler c'est pas cher pour la bouche
Leurs mamans et papas toute leur vie o
Quiconque a un problème
Venez me suivre à la frontière
Peu importe comment ça se passe, Jah va les résoudre
Je suis un mauvais garçon de porter
Alors je veux que tous les faux gens meurent
Je vais pas les suivre pour sympathiser
Oublie les alertes à cent balles
Dieu est réel, je peux témoigner
Ayayaya ah, ah ah
Je peux pas crier
Avec les bénédictions dans ma vie
Je peux pas décider de fermer ma bouche o
Ayayaya ah, ah ah
Je peux pas crier oh non
Avec les bénédictions dans ma vie
Je peux pas décider de fermer ma bouche
Non ooh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh, wueh wueh
Eya eh, eh eh eya eh
Eh, eh eh wueh wueh
Escrita por: Hildo, Omah Lay, Hildo Salvaterra, Ildimauro