How to Luv
You know I'm just tryna have fun tonight, you know?
Ain't nobody judging anybody
Everybody is beautiful tonight
You feel me?
'Cause you know
You know
My body dey for Adamawa (wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
My head e dey for jigawa (wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah)
My matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
My heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough (all thesе diamonds ain't enough)
I've been trying, shawty
Trust me, I fuck with you
But I no bеlieve say you go fit to solve my issues
(Ah, ah-yiy, ah-yiy)
You know na kcee wey sing Limpopo
My motor dey for Ikoku
Chop my money intoto
Omotena hit my agogo go
I know wetin dey your kom kom
If you no give me I go Kolo
I get the spirit of ashewo
Port Harcourt boy Isaac Boro
Girlie come show me how to love
We get married no divorce
It's just you and I endorse
All these diamonds ain't enough (no)
My girlie come show me how to love
(Show me, show me, show me)
It's just you and I endorse
We get married no divorce
All these diamonds ain't enough (all these diamonds ain't enough)
Comment aimer
Tu sais que j'essaie juste de m'amuser ce soir, tu sais ?
Personne ne juge personne
Tout le monde est beau ce soir
Tu me sens ?
Parce que tu sais
Tu sais
Mon corps est à Adamawa (wa-wa, wa-wa, wa-wa, wa-wa)
Ma tête est à Jigawa (wa-wa, wa-wa, wa-wa, woah-woah woah-woah)
Mon cœur est plein de nkom, kom, kom, kom wah
Mon cœur porte trop de ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
Ma belle viens me montrer comment aimer
On se marie, pas de divorce
C'est juste toi et moi qui approuvons
Tous ces diamants ne suffisent pas
Ma belle viens me montrer comment aimer
(Montre-moi, montre-moi, montre-moi)
C'est juste toi et moi qui approuvons
On se marie, pas de divorce
Tous ces diamants ne suffisent pas (tous ces diamants ne suffisent pas)
J'essaie, chérie
Fais-moi confiance, je suis avec toi
Mais je ne crois pas que tu puisses résoudre mes problèmes
(Ah, ah-yiy, ah-yiy)
Tu sais, c'est Kcee qui chante Limpopo
Mon moteur est à Ikoku
Dépense mon argent intoto
Omotena frappe mon agogo go
Je sais ce qui se passe dans ton kom kom
Si tu ne me donnes pas, je vais Kolo
J'ai l'esprit d'ashewo
Garçon de Port Harcourt, Isaac Boro
Ma belle viens me montrer comment aimer
On se marie, pas de divorce
C'est juste toi et moi qui approuvons
Tous ces diamants ne suffisent pas (non)
Ma belle viens me montrer comment aimer
(Montre-moi, montre-moi, montre-moi)
C'est juste toi et moi qui approuvons
On se marie, pas de divorce
Tous ces diamants ne suffisent pas (tous ces diamants ne suffisent pas)