Purple Song
You don go turn the TV on, oh-oh, oh
And expect me not to be on it (to be on)
You no go touch the radio (the radio)
If you don't want to hear the voices (voices)
You don't have to listen to my songs (oh, oh)
But, you don't have too many choices
Even if say you kneel down, dey beg
Even if say you hook me for neck
Even if the world don dey end
Even if dem don lock me for cell
I cannot let you go
Only water fit cool my soul
Rock my body till you hit my bone
Only your shot fit reach my goal
Even if say you catch me dey moan
Even if say you see me dey f-
Even if my head, e don dey touch
Even if I don't want you no more
You should not let me go (oh)
Only my water fit cool your soul (oh)
Only your hand fit heal my wound (oh)
Only your mouth fit lick my soup (oh)
Canción Púrpura
No prendas la TV, oh-oh, oh
Y esperes que no esté en ella (que no esté)
No toques la radio (la radio)
Si no quieres escuchar las voces (voces)
No tienes que escuchar mis canciones (oh, oh)
Pero, no tienes muchas opciones
Incluso si dices que te arrodillas, suplicas
Incluso si me enganchas del cuello
Incluso si el mundo está llegando a su fin
Incluso si me encierran en una celda
No puedo dejarte ir
Solo el agua puede calmar mi alma
Saca mi cuerpo hasta que golpees mis huesos
Solo tu disparo puede alcanzar mi objetivo
Incluso si me atrapas gimiendo
Incluso si me ves f-
Incluso si mi cabeza, ya está tocando
Incluso si ya no te quiero más
No deberías dejarme ir (oh)
Solo mi agua puede calmar tu alma (oh)
Solo tu mano puede sanar mi herida (oh)
Solo tu boca puede lamer mi sopa (oh)
Escrita por: Michael Alagwu / Stanley Omah Didia / Stephanie Okocha