Temptations
(BGRZ this is a banger)
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up
Tentations
(BGRZ c'est un tube)
Comment tu aimes comme ça ?
Tes yeux ne sèchent jamais
Aujourd'hui je suis sur ça
Demain ce sera autre chose
Si ce n'était pas pour toi
Que ferait un gars ?
Dans toutes ces tentations, tentations
Qui sont dans ma vie, tu me tiens fort
Tu vois, dans toutes ces tentations, tentations
Qui sont dans ma vie, tu me tiens fort
Oh-oh, oh, oh-oh
Mon rizzler
Quand je suis à terre, je roule un
Pour remonter
Oh-oh, oh, oh-oh
Mon pote de toujours
Depuis longtemps tu es là
Tu n'abandonnes pas
Quand je fais des rechutes
Dans mes passions et mes prières
Quand je n'ai pas d'occupation
Toi seule vois mon potentiel
Je ne garde même pas contact avec ma famille
À peine je poste ma photo sur Insta
Je ne peux pas nier que j'ai des problèmes, hélas
Mais tu es là pour moi aujourd'hui
Tu seras là demain
Muna, tu seras pour toujours
Tout ce que tu souhaites pour moi
Je le souhaite pour toi
Toi et moi ensemble, pour toujours
Dans toutes ces tentations, tentations
Qui sont dans ma vie, tu me tiens fort
Tu vois, dans toutes ces tentations, tentations
Qui sont dans ma vie, tu me tiens fort
Oh-oh, oh, oh-oh
Mon rizzler
Quand je suis à terre, je roule un
Pour remonter
Oh-oh, oh, oh-oh
Mon pote de toujours
Depuis longtemps tu es là
Tu n'abandonnes pas