Frenemies (feat. Rexxie)
Ayy
Oxlade baby
(Yo)
(Roro-ri na, ayy-ayy-ayy)
(Ara ra-ra, ra-ra)
(Roro-ro ro-ra)
Yeah
Yeah-yo, oh-yeah
K'oma pesi, I see
I see lotta frenemies
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be spoilin' at me
Bomboclaat
I see
I see lotta frenemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbin'
And at the same time, be spoilin' at you
Brother, me I don't go nowhere (see)
Oluwa dey for me (so)
Me, no dey fear nobody (zero)
I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
Me, I don't go nowhere (see)
I go dey double up (gbosa)
I go dey bop and tall (zero)
Yeah-ooh (oh-oh, zero)
Shebi na me be that Lere boy wey no get level? (wey no get level)
Now, I dey pop on TV, you dey fear devil (you dey fear devil)
You no go see heaven
I promise you level (level)
'Cause every sinner man go die
You no go see heaven (no go see heaven)
Omo, you no fit the church
Shebi normally (shebi normally)
And me I shock everybody like ah pandemic oh (like ah pandemic oh)
I dey work, I dey pray (I dey pray)
To me, and grace (and grace)
Still give me ginger to dey drop gbedu
Shebi na me be that Lere boy wey no get level?
Yeah
Yeah-yo, oh-yeah
(Lere boy wey no get level?)
K'oma pesi, I see (I see)
I see lotta frenemies (frenemies)
Dem wanna take my place
Dem wanna hold me down
Motherfuckers dem be spoilin' at me
Bomboclaat
I see
I see lotta frenemies
Dem wanna hold me down
Some of dem backstabbin'
And at the same time, be spoilin' at you
Brother, me I don't go nowhere (see)
Oluwa dey for me (so)
Me, no dey fear nobody (zero)
I go dey push any style to the fall (oh-oh, zero)
Me, I don't go nowhere (see)
I go dey double up (gbosa)
I go dey bop and tall (zero)
Rexxie, Rexxie ni omo (oh-oh, zero)
See, me I pray for my mama and I pray for my brother
And I pray for my nephew and I pray for my father
Pray for the people wey dey wish me well
And if you no like me, ogbeni (ogbeni, go to hell oh)
Pray for my family, I pray for the ones
Wey mean alot to me and the ones wey make me waka dada (make me waka dada)
Oh-ah, oh-na
Me, I get whole niggas for my side
And if you still dey fear, you go dey get one side
Me, I get this feelin' wey dey-dey one kain
Wey dey-dey one kain
(Spyritmyx)
Falsos amigos (feat. Rexxie)
Ayy
Oxlade, nena
(Yo)
(Roro-ri na, ayy-ayy-ayy)
(Ara ra-ra, ra-ra)
(Roro-ro ro-ra)
Sí
Sí, oh-sí
Cuando miro, veo
Veo un montón de falsos amigos
Quieren ocupar mi lugar
Quieren mantenerme abajo
Hijos de puta me están fastidiando
Maldición
Lo veo
Veo un montón de falsos amigos
Quieren mantenerme abajo
Algunos me apuñalan por la espalda
Y al mismo tiempo, te fastidian a ti
Hermano, yo no me voy a ningún lado (mira)
Dios está conmigo (así)
Yo, no le temo a nadie (cero)
Voy a seguir cualquier estilo hasta el final (oh-oh, cero)
Yo, no me voy a ningún lado (mira)
Voy a duplicar (pum)
Voy a bailar y ser alto (cero)
Sí-oh (oh-oh, cero)
¿Acaso soy ese chico Lere que no tiene nivel? (que no tiene nivel)
Ahora, aparezco en la televisión, tú le temes al diablo (le temes al diablo)
No verás el cielo
Te prometo nivel (nivel)
Porque todo hombre pecador morirá
No verás el cielo (no verás el cielo)
Chico, no puedes ir a la iglesia
¿Verdad normalmente? (verdad normalmente)
Y yo sorprendo a todos como una pandemia oh (como una pandemia oh)
Trabajo, rezo (rezo)
Para mí, y la gracia (y la gracia)
Sigo teniendo el ánimo para lanzar música
¿Acaso soy ese chico Lere que no tiene nivel?
Sí
Sí, oh-sí
(Chico Lere que no tiene nivel)
Cuando miro, veo (veo)
Veo un montón de falsos amigos (falsos amigos)
Quieren ocupar mi lugar
Quieren mantenerme abajo
Hijos de puta me están fastidiando
Maldición
Lo veo
Veo un montón de falsos amigos
Quieren mantenerme abajo
Algunos me apuñalan por la espalda
Y al mismo tiempo, te fastidian a ti
Hermano, yo no me voy a ningún lado (mira)
Dios está conmigo (así)
Yo, no le temo a nadie (cero)
Voy a seguir cualquier estilo hasta el final (oh-oh, cero)
Yo, no me voy a ningún lado (mira)
Voy a duplicar (pum)
Voy a bailar y ser alto (cero)
Rexxie, Rexxie el chico (oh-oh, cero)
Mira, rezo por mi mamá y rezo por mi hermano
Y rezo por mi sobrino y rezo por mi padre
Rezo por la gente que me desea bien
Y si no te gusto, amigo (amigo, vete al infierno)
Rezo por mi familia, rezo por los que
Significan mucho para mí y los que me hacen caminar con orgullo (me hacen caminar con orgullo)
Oh-ah, oh-na
Yo, tengo a mis hermanos a mi lado
Y si aún le temes, te quedarás solo
Yo, tengo este sentimiento único
Que es único
(Spyritmyx)
Escrita por: Oxlade, Rexxie