Away
[Peter]
Ileke lo’ma jiya
[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause now we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)
[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
[Paul]
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
[Peter]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!
[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
[Paul]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!
[Paul]
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
(Ileke lo’ma jiya)
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
(Ileke lo’ma jiya)
[Paul]
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
[Peter]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya
Lejos
[Peter]
Ileke lo’ma jiya
[Paul]
Si te digo que te amo chica
Te amo
Mira los hombres, ellos te quieren
Pero yo te necesito
Digo que te diga lo que no sabes
Que muchos muchos se han ido
Mientras estás a mi lado chica, he triunfado
Pero aún chica, no sé
Porque ahora tenemos muchos muchos compromisos
Que tienen muchos trajes tradicionales
(Ileke lo’ma jiya)
Cualquier cosa que haga el hombre
Muchos ojos ven
(Ileke lo’ma jiya)
[Paul]
Por favor no me dejes chica, no me dejes chica
Si me abrazas fuerte, te trataré bien
[Paul]
Chica si algún hombre separa, lejos
El trueno es para el trueno, lejos
Correr no vamos a correr, lejos
Saltaremos parachoques con parachoques, lejos
Chica si algún hombre separa, lejos
El trueno es para el trueno, lejos
Correr no vamos a correr, lejos
Saltaremos parachoques con parachoques, lejos
[Peter]
Algunos de ellos se hacen los importantes
Olvidan el matrimonio
No se trata solo del dinero
El dinero, se va a desvanecer
Pero es el verdadero amor el que te humillará, te humillará
No hagas alarde, la buena suerte te va a muestrear
¡Sí! ¡Sí!
[Paul]
Si te digo que te amo chica
Te amo
Mira los hombres, ellos te quieren
Pero yo te necesito
Digo que te diga lo que no sabes
Que muchos muchos se han ido
Mientras estás a mi lado chica, he triunfado
Pero aún chica, no sé
Porque ahora tenemos muchos muchos compromisos
Que tienen muchos trajes tradicionales
(Ileke lo’ma jiya)
Cualquier cosa que haga el hombre
Muchos ojos ven
(Ileke lo’ma jiya)
Por favor no me dejes chica, no me dejes chica
Si me tratas bien, te trataré bien
Chica si algún hombre separa, lejos
El trueno es para el trueno, lejos
Correr no vamos a correr, lejos
Saltaremos parachoques con parachoques, lejos
Chica si algún hombre separa, lejos
El trueno es para el trueno, lejos
Correr no vamos a correr, lejos
Saltaremos parachoques con parachoques, lejos
[Paul]
¿Dónde está el alborotador?
Que los queme, a todos ellos
Ves que ninguno de ellos te desea bien
Solo el verdadero amor te humillará, te humillará
No hagas alarde, la buena suerte te va a muestrear
¡Sí!
[Paul]
Si te digo que te amo chica
Te amo
Mira los hombres, ellos te quieren
Pero yo te necesito
Digo que te diga lo que no sabes
Que muchos muchos se han ido
Mientras estás a mi lado chica, he triunfado
Pero aún chica, no sé
Porque ahora tenemos muchos muchos compromisos
Que tienen muchos trajes tradicionales
(Ileke lo’ma jiya)
Cualquier cosa que haga el hombre
Muchos ojos ven
(Ileke lo’ma jiya)
[Paul]
Por favor no me dejes chica, no me dejes chica
Si me abrazas fuerte, te trataré bien
Chica si algún hombre separa, lejos
El trueno es para el trueno, lejos
Correr no vamos a correr, lejos
Saltaremos parachoques con parachoques, lejos
Chica si algún hombre separa, lejos
El trueno es para el trueno, lejos
Correr no vamos a correr, lejos
Saltaremos parachoques con parachoques, lejos
[Peter]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya