395px

Loin

P-Square

Away

Ileke lo’ma jiya

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! Yeh!

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!

If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right

Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Loin

Ileke lo’ma jiya

Si je te dis que je t'aime, fille
Je t'aime
Regarde les hommes, ils te veulent
Mais moi, j'ai besoin de toi
Je te dis que je vais te dire ce que tu ne sais pas
Dis que beaucoup sont partis
Tant que tu es à mes côtés, fille, j'ai réussi
Mais pourtant, fille, je ne sais pas
Car on a beaucoup de promesses à faire
Avec plein de tenues assorties
Tout ce que mon homme fait
Beaucoup d'yeux regardent
Ileke lo’ma jiya

S'il te plaît, ne me quitte pas, fille, ne me quitte pas, fille
Si tu me serres fort, je te traiterai bien

Fille, si un homme te sépare, loin
Le tonnerre pour le tonnerre, loin
On ne va pas reculer, loin
On va sauter de pare-chocs à pare-chocs, loin
Fille, si un homme te sépare, loin
Le tonnerre pour le tonnerre, loin
On ne va pas reculer, loin
On va sauter de pare-chocs à pare-chocs, loin

Certains d'entre eux se la jouent
Oublie le mariage
Ce n'est pas que pour l'argent
L'argent, ça va disparaître
Mais seul l'amour véritable te rendra humble, humble
Ne fais pas le malin, la chance va te tester
Iyeh! Yeh!

Si je te dis que je t'aime, fille
Je t'aime
Regarde les hommes, ils te veulent
Mais moi, j'ai besoin de toi
Je te dis que je vais te dire ce que tu ne sais pas
Dis que beaucoup sont partis
Tant que tu es à mes côtés, fille, j'ai réussi
Mais pourtant, fille, je ne sais pas
Car on a beaucoup de promesses à faire
Avec plein de tenues assorties
Tout ce que mon homme fait
Beaucoup d'yeux regardent
Ileke lo’ma jiya

S'il te plaît, ne me quitte pas, fille, ne me quitte pas, fille
Si tu fais bien, je te traiterai bien

Fille, si un homme te sépare, loin
Le tonnerre pour le tonnerre, loin
On ne va pas reculer, loin
On va sauter de pare-chocs à pare-chocs, loin
Fille, si un homme te sépare, loin
Le tonnerre pour le tonnerre, loin
On ne va pas reculer, loin
On va sauter de pare-chocs à pare-chocs, loin

C'est là où ça chauffe
Le feu les brûle, tous
Tu vois, aucun d'eux ne te souhaite du bien oh
Seul l'amour véritable te rendra humble, humble
Ne fais pas le malin, la chance va te tester
Iyeh!

Si je te dis que je t'aime, fille
Je t'aime
Regarde les hommes, ils te veulent
Mais moi, j'ai besoin de toi
Je te dis que je vais te dire ce que tu ne sais pas
Dis que beaucoup sont partis
Tant que tu es à mes côtés, fille, j'ai réussi
Mais pourtant, fille, je ne sais pas
Car on a beaucoup de promesses à faire
Avec plein de tenues assorties
Tout ce que mon homme fait
Beaucoup d'yeux regardent
Ileke lo’ma jiya

S'il te plaît, ne me quitte pas, fille, ne me quitte pas, fille
Si tu me serres fort, je te traiterai bien

Fille, si un homme te sépare, loin
Le tonnerre pour le tonnerre, loin
On ne va pas reculer, loin
On va sauter de pare-chocs à pare-chocs, loin
Fille, si un homme te sépare, loin
Le tonnerre pour le tonnerre, loin
On ne va pas reculer, loin
On va sauter de pare-chocs à pare-chocs, loin

Escrita por: P-Square