Bunieya Enu
Eiyeh (eiyeh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
Chei, see
The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)
I got so many people wey dem dey dare me (eeh)
Ba-ba back in the days nobody send me
Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail
Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate
Now, put your hands in the air
Wave'em up like you just don't care (care)
I know sey we pop champagne (eeh)
Jubilate and no complain oh
Na so we dey do am everyday
Kpata kpata we go kneel down dey pray
Scatter them, dey go start to dey craze oh
Na wetin remain oh
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
So make you no mind them oh
No do gragra, no send them oh
Come join body, make we blend them oh
Make you dey tell them sey
Thank god its friday (friday)
And I go rock am like my bai-day
Oh oh oh
I'm so excited (excited)
So everybody show your style eeh
As we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oooh
Baba you too much oooh
We thank god oooh
You too much oh, you too much oh
That's why we celebrate
Let's celebrate
As we dey celebrate, we dey jubilate
Omo no player hating, make you no dey underate
Na we dey calculate, you dey speculate
Me I no send them oh, no send then oh
But thank god it's friday and I go rock am like my bai-day
Oh oh oh oooh
I'm so excited (excited)
So everybody (eeeh)
Move your body (eeeh)
(As we dey) bunieya enu bunieya enu
Buni be nu ya enu, as we dey celebrate
Bunieya enu bunieya enu
Bunie nu ya enu
As we dey celebrate
We thank god oh, baba you too much ooh (baba you too much)
We thank god oooh
You too much oh (I say) you too much oh
Bunieya enu, bunieya enu
Bunieya enu, as we dey celebrate
Buni be nu ya enu, buni be nu ya enu
Buni be nu ya eeeh!
As we dey celebrate
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Bunieya enu, bunieya enu
Fiesta de Viernes
Eiyeh (eiyeh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh oh oh oh!
Oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Mientras celebramos
Fiesta de viernes, fiesta de viernes
Fiesta de ahora aquí
Mientras celebramos
Damos gracias a Dios
Papá, eres demasiado bueno
Damos gracias a Dios
Eres demasiado bueno, eres demasiado bueno
Chei, mira
La forma en que gastamos este dinero no me preocupa (preocupa)
Tengo tantas personas que me desafían (eeh)
En los viejos tiempos a nadie le importaba
Ahora vienen cerca de mí, porque quieren verme fallar
Gracias a Dios es viernes (viernes)
Y lo voy a disfrutar como mi cumpleaños
Oh oh oh
Estoy tan emocionado (emocionado)
Así que todos muestren su estilo eeh
Mientras celebramos
Fiesta de viernes, fiesta de viernes
Fiesta de ahora aquí
Mientras celebramos
Damos gracias a Dios
Papá, eres demasiado bueno
Damos gracias a Dios
Eres demasiado bueno, eres demasiado bueno
Por eso celebramos
¡Celebremos!
Ahora, levanten las manos al aire
Agítalas como si no te importara (importara)
Sé que vamos a brindar con champán (eeh)
Jubilaos y no se quejen oh
Así es como lo hacemos todos los días
Kpata kpata nos arrodillamos a rezar
Los asustamos, empiezan a enloquecer oh
Eso es lo que queda oh
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Así que no les hagas caso oh
No hagas alboroto, no les hagas caso oh
Únete, mezclémonos oh
Diles que
Gracias a Dios es viernes (viernes)
Y lo voy a disfrutar como mi cumpleaños
Oh oh oh
Estoy tan emocionado (emocionado)
Así que todos muestren su estilo eeh
Mientras celebramos
Fiesta de viernes, fiesta de viernes
Fiesta de ahora aquí
Mientras celebramos
Damos gracias a Dios
Papá, eres demasiado bueno
Damos gracias a Dios
Eres demasiado bueno, eres demasiado bueno
Por eso celebramos
¡Celebremos!
Mientras celebramos, jubilamos
No hay envidia, no subestimes
Nosotros calculamos, tú especulas
Yo no les hago caso oh, no les hago caso oh
Pero gracias a Dios es viernes y lo voy a disfrutar como mi cumpleaños
Oh oh oh oooh
Estoy tan emocionado (emocionado)
Así que todos (eeeh)
Muevan sus cuerpos (eeeh)
(Mientras estamos) fiesta de viernes, fiesta de viernes
Fiesta de ahora aquí
Fiesta de viernes, fiesta de viernes
Fiesta de ahora aquí
Mientras celebramos
Damos gracias a Dios oh, papá eres demasiado bueno ooh (papá eres demasiado bueno)
Damos gracias a Dios oooh
Eres demasiado bueno (digo) eres demasiado bueno
Fiesta de viernes, fiesta de viernes
Fiesta de viernes, mientras celebramos
Fiesta de ahora aquí, fiesta de ahora aquí
Fiesta de ahora eeeh!
Mientras celebramos
Ima no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Fiesta de viernes, fiesta de viernes
Maka no okacha si ma dunine (enu)
Okacha si ma dunine (enu)
Asim no okacha si ma dunine (enu)
Fiesta de viernes, fiesta de viernes