Omoge Mi
No, yeah
Girl why yeah yeah
Omoge mi
Ati padi mi
He eh
Oremi eh
Girl why yeah yeah
So many times I wonder why
Tears dey for my eyes
For so long me I no know
Say my girl friend and my best friend
They play me and them no send
This na the thing way dey make me feel so
I bin forgive her the other time
She was begging to be mine
I told her not to cry
That everything will be alright
But now I wonder why
It has to be this guy
This na my only best friend
If na you, tell me wetin you go do your girl friend
Omoge ti mo feran
Ti emi feran, ti emi fe ri
Omoge mi ati padi mi
Won ti semi nkan ti o da
Wetin you go do your best friend?
This na padi mi, oremi eyi e eh
Girl why yeah yeah
No
I no go fit take am any more
Lai lai
She suppose to be my wife
To bring the light in our lives
To my personal person
I don learn my lesson
And I dey swear
This no go happen again oh
This Na my biggest mistake eh
And my friends no go see me again
And my girl no put me for shame
Girl, uuuhhh uhhh
Oremi eh, eh
No, no, no, no, no, no, no
I no go fit take am any more
Ma Belle
Non, ouais
Fille, pourquoi ouais ouais
Ma belle
Et mon pote
Eh eh
Mon amour eh
Fille, pourquoi ouais ouais
Tellement de fois je me demande pourquoi
Des larmes dans mes yeux
Depuis si longtemps je ne sais pas
Que ma copine et mon meilleur ami
Me jouent et ils s'en foutent
C'est ça qui me fait sentir si mal
Je l'ai déjà pardonnée une fois
Elle suppliait d'être à moi
Je lui ai dit de ne pas pleurer
Que tout ira bien
Mais maintenant je me demande pourquoi
Ça doit être ce gars
C'est mon seul meilleur ami
Si c'était toi, dis-moi ce que tu ferais à ta copine
Ma belle que j'aime
Que j'aime, que je veux voir
Ma belle et mon pote
Ils m'ont fait un coup
Que ferais-tu à ton meilleur ami ?
C'est mon pote, mon amour, eh eh
Fille, pourquoi ouais ouais
Non
Je ne peux plus le supporter
Jamais
Elle devrait être ma femme
Pour apporter la lumière dans nos vies
Pour ma personne à moi
J'ai appris ma leçon
Et je jure
Ça ne se reproduira plus oh
C'est ma plus grosse erreur eh
Et mes amis ne me verront plus
Et ma fille ne me mettra pas à l'humiliation
Fille, uuuhhh uhhh
Mon amour eh, eh
Non, non, non, non, non, non, non
Je ne peux plus le supporter