395px

Shekini

P-Square

Shekini

P-square eh eh
Yahn ahn
(Alen)
Yahn ahn
Lets go

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi budey ronaldo (lets go)
I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey ronaldo

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
Oya shekini ni ni ni ni
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(We don go with another (yes)
Wey go take una further (yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (alen)

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

(Burukutu) hey
Burukutu
Yahn ahn

P-square
(Alen)
Yahn ahn

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now)

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni)
Oya shekina na na na na
Ehn ehn

Shekini

P-square eh eh
Yahn ahn
(Alen)
Yahn ahn
Laten we gaan

Eén, kom op, ren snel, laten we een beetje plezier maken
De drank is er, laten we het goed maken, kom op
(O ja, shekini ni ni ni ni)
O ja, shekina na na na na
Ehn ehn

Ik heb kracht eh
Ik maak me geen zorgen yeh
Ik ben geen voetballer, maar ik weet hoe ik moet scoren (laten we gaan)
Ik heb kracht (ah) ik maak me geen zorgen (ehn ehn)
Ik ben geen voetballer, maar ik weet hoe ik moet scoren

Neem het (langzaam)
Neem het (vrij)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (luister)
Neem het (ahn)
Neem het (orijo)
Alhaji (oké)
Ehn ehn (hmm)
Kom op, laat geen gedoe zien (hala)
Je maakt vijanden nog gekker (gekker)
Schatje, ga, ga hala (ehn ehn)
Je laat me gek willen worden (kom op nu)

Eén, kom op, ren snel, laten we een beetje plezier maken
De drank is er, laten we het goed maken, kom op
(O ja, shekini ni ni ni ni)
O ja, shekina na na na na
Ehn ehn

(We zijn verder gegaan met een andere (ja)
Die jullie verder zal brengen (ja)
Wij zijn de broers
Die overal de grenzen verleggen (alen)

Neem het (langzaam)
Neem het (vrij)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (luister)
Neem het (ahn)
Neem het (orijo)
Alhaji (oké)
Ehn ehn (hmm)
Kom op, laat geen gedoe zien (hala)
Je maakt vijanden nog gekker (gekker)
Schatje, ga, ga hala (ehn ehn)
Je laat me gek willen worden (kom op nu)

Eén, kom op, ren snel, laten we een beetje plezier maken
De drank is er, laten we het goed maken, kom op
(O ja, shekini ni ni ni ni)
O ja, shekina na na na na
Ehn ehn

(Burukutu) hey
Burukutu
Yahn ahn

P-square
(Alen)
Yahn ahn

Neem het (langzaam)
Neem het (vrij)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (luister)
Neem het (ahn)
Neem het (orijo)
Alhaji (oké)
Ehn ehn (hmm)
Kom op, laat geen gedoe zien (hala)
Je maakt vijanden nog gekker (gekker)
Schatje, ga, ga hala (ehn ehn)
Je laat me gek willen worden (kom op nu)

Eén, kom op, ren snel, laten we een beetje plezier maken
De drank is er, laten we het goed maken, kom op
(O ja, shekini ni ni ni ni)
O ja, shekina na na na na
Ehn ehn

Escrita por: