Why E Be Say
Uuh yea yea, no
I don die
Uuh yea
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say (why e be say)
The way I living are not supposed to be the way you and I are still living (why e be say)
The leaders just dey chop money dey go because they think we all no dey see them (why e be say)
They took away our right and make silly promises, they want us to believe them
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
Corruption na frustration na dey bring back condition is what we are feeling (why e be say)
Some people just sit down, just dey look
Day and night they staring at the ceiling (why e be say)
They look into our eyes and tell us say e go better while they are baggers still stealing
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die ei
Why e be say anytime we want do wetin we go do
Or say wetin wey we go say (na big lie ei)
The wrong thing be say them no want make we dey do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
The right thing be say we supposed to do
Wetin we go do or say wetin wey we go say
Why e be say, the wrong thing be say but the right thing be say (the wrong thing be say)
We dey dey fight dey try to kill each other
When we supposed to love one another (the wrong thing be say)
Because them no dey go worship together
Every brother try to kill their fellow brother (the wrong thing be say)
Even as we still dey dey suffer
We still dey try to rob one another
Why, my brother, why you dey chook eye for your brother
While the leaders dey dey chop wona bread and butter
In our society, make we dey try and live like one family
What a tragedy, with our wealth we still dey live in poverty (the wrong thing be say
As poor ones dey hala, the rich ones dey hammer (yes o)
The wrong thing be say things dey scatter
The wrong thing be say we no dey bther
I don die ei
Why e be say now, why e be say
See the wrong thing be say
But the right thing, the right thing, the right thing be say
All man supposed to get money, all man supposed to dey joli (the right thing be say)
All man supposed to get motor, all man supposed to dey kolo (the right thing be say)
We supposed to get energy and power, supposed to get better rod and mortar
Why e be say some people too dey lie
Why e be say some people no dey try
I don die
¿Por qué será
Uuh sí sí, no
Ya me morí
Uuh sí
¿Por qué será que se dice lo incorrecto pero se debería decir lo correcto (¿por qué será)?
La forma en que vivo no debería ser la forma en que tú y yo seguimos viviendo (¿por qué será)?
Los líderes solo están robando dinero yéndose porque piensan que no los vemos a todos (¿por qué será)?
Nos quitaron nuestros derechos y hacen promesas tontas, quieren que les creamos
¿Por qué será que algunas personas siempre mienten?
¿Por qué será que algunas personas no lo intentan?
La corrupción es frustrante y trae de vuelta la condición que estamos sintiendo (¿por qué será)
Algunas personas solo se sientan, solo miran
Día y noche mirando el techo (¿por qué será)
Nos miran a los ojos y nos dicen que todo mejorará mientras siguen robando
¿Por qué será que algunas personas siempre mienten?
¿Por qué será que algunas personas no lo intentan?
Ya me morí
¿Por qué será que cada vez que queremos hacer lo que debemos hacer
O decir lo que debemos decir (es una gran mentira)
Se dice lo incorrecto que no quieren que hagamos
Lo que debemos hacer o decir lo que debemos decir
Lo correcto es que debemos hacer
Lo que debemos hacer o decir lo que debemos decir
¿Por qué será que se dice lo incorrecto pero se debería decir lo correcto (se dice lo incorrecto)?
Estamos peleando tratando de matarnos unos a otros
Cuando deberíamos amarnos unos a otros (se dice lo incorrecto)
Porque no van juntos a adorar
Cada hermano intenta matar a su propio hermano (se dice lo incorrecto)
Aunque todavía estamos sufriendo
Seguimos intentando robarnos unos a otros
¿Por qué, hermano mío, por qué miras mal a tu hermano
Mientras los líderes se están comiendo nuestro pan y mantequilla
En nuestra sociedad, tratemos de vivir como una familia
Qué tragedia, con nuestra riqueza seguimos viviendo en la pobreza (se dice lo incorrecto)
Mientras los pobres gritan, los ricos disfrutan (sí)
Se dice lo incorrecto que las cosas se desmoronan
Se dice lo incorrecto que no nos importa
Ya me morí
¿Por qué será ahora, por qué será
Mira lo incorrecto que se dice
Pero lo correcto, lo correcto, lo correcto es decir
Todos deberían tener dinero, todos deberían estar felices (lo correcto es decir)
Todos deberían tener un auto, todos deberían estar relajados (lo correcto es decir)
Deberíamos tener energía y poder, deberíamos tener mejores herramientas y mortero
¿Por qué será que algunas personas siempre mienten?
¿Por qué será que algunas personas no lo intentan?
Ya me morí