395px

abobi

Patoraking

abodi

It's kel p vibes
Rumuokoro don catch fire
Last night I was walking on the road
When they shoot the man and shoot him tyre
Ikorodu don catch fire
As I dey waka, I dey see one man wen
Be say dem shoot wey dey carry kaya
The baba carry kaya
Soldier go, solider come
Barrack no dey run
Kill by a gun, you will die by a gun
How you go feel at the point of no return?
Nuff men dead under the sun
Na so them kill the innocent man
Innocent man get paddy man
Paddy man vex turn taliban
Taliban run the whole town down

Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, Abobi eh
Dem don kill abobi (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, abobi eh, ay

Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)

Ose mi bipe, gbim gbim
My full body dey gbim gbim
My body do me, gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
I carry my thing jim jim
From Rumola to agidingbi
Everywhere just dey gidigidi
Delu Ma jim jim
I carry my shoe gbimgbim
Mama sef dey gbimgbim
Papa sef dey gbimgbim

Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Abobi no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
E no dey find trouble (ahn-ahn-ahn)
He just wan bubble (ahn-ahn-ahn)
Family man wey dey struggle (ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

Dem don kill abobi (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill Abobi?)
Abobi, abobi eh
Dem don kill abobi eh (don kill abobi)
Na who kill abobi? (Who kill abobi?)
Abobi, abobi eh, ay

Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)
Fire, fire, fire (ahn-ahn-ahn)
Fire (ahn-ahn-ahn)

abobi

Son vibras de kel p
Rumuokoro ya prendió fuego
Anoche estaba caminando por la calle
Cuando le dispararon al hombre y le reventaron la llanta
Ikorodu ya prendió fuego
Mientras caminaba, vi a un hombre que
Dicen que le dispararon y lleva carga
El baba lleva carga
Soldado va, soldado viene
El cuartel no se va a cerrar
Muerto por una bala, morirás por una bala
¿Cómo te sentirías en el punto de no retorno?
Muchos hombres muertos bajo el sol
Así mataron al hombre inocente
El hombre inocente tiene un amigo
El amigo se enojó y se volvió talibán
El talibán arrasó con toda la ciudad

Ya mataron a abobi eh (mataron a abobi)
¿Quién mató a abobi? (¿Quién mató a abobi?)
Abobi, Abobi eh
Ya mataron a abobi (mataron a abobi)
¿Quién mató a abobi? (¿Quién mató a abobi?)
Abobi, abobi eh, ay

Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)

Ose mi bipe, gbim gbim
Mi cuerpo entero está gbim gbim
Mi cuerpo me hace gbim gbim
Obodo delu jim jim
Onyeoma na jim jim
Llevo mi cosa jim jim
De Rumola a agidingbi
Por todas partes solo hay gidigidi
Delu Ma jim jim
Llevo mis zapatos gbimgbim
Mama también está gbimgbim
Papa también está gbimgbim

Abobi no busca problemas (ahn-ahn-ahn)
No busca problemas (ahn-ahn-ahn)
Solo quiere disfrutar (ahn-ahn-ahn)
Hombre de familia que lucha (ahn-ahn-ahn)
Abobi no busca problemas (ahn-ahn-ahn)
No busca problemas (ahn-ahn-ahn)
Solo quiere disfrutar (ahn-ahn-ahn)
Hombre de familia que lucha (ahn-ahn-ahn)
Oh, oh, oh

Ya mataron a abobi (mataron a abobi)
¿Quién mató a abobi? (¿Quién mató a abobi?)
Abobi, abobi eh
Ya mataron a abobi eh (mataron a abobi)
¿Quién mató a abobi? (¿Quién mató a abobi?)
Abobi, abobi eh, ay

Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego, fuego, fuego (ahn-ahn-ahn)
Fuego (ahn-ahn-ahn)

Escrita por: Patroraking