abule
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
abule
Agárrala fuerte
Agárrala suavemente (ve a matar)
Esta es otra historia, de mi uno
Déjame contarte qué pasó en el barrio
Sobre esta gran fiesta dentro de mi barrio
Fui allí con mi mejor amigo Kunle
Kunle estaba allí con su amiga Shile
A las chicas del gueto les gusta la diversión
Tantas chicas bonitas dentro de mi lugar
Solo me pregunto, qué tipo de fiesta eh
Todo está bien, todo está
Ah, gracias
Tengo muchas chicas que vienen de Mowe
Los chicos de AJ les gusta deshacerse (disparos)
Oh, es un lío
Solo estamos divirtiéndonos
Queremos seguir
Chicas locas como Mega Thee Stallion
Pero mi novia está aquí y me está encendiendo
Por eso la agarro fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Agárrala fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Por eso la agarro fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Agárrala fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Ve
Ve
Ve
Ve
Nena, muévelo, puedes hacerlo mejor
Dulce música de Ebute Metta
Todo el camino hasta el delta del Níger
Nosotros lo tenemos
Muchas, muchas
Chicas suficientes, oh, ogologo
Solo quiero tomar rápidamente una foto
Antes de que los mayores nos digan que nos vayamos
Ah, gracias
Tengo muchas chicas que vienen de Mowe
Los chicos de AJ les gusta deshacerse (disparos)
Oh, es un lío
Solo estamos divirtiéndonos
Queremos seguir
Chicas locas como Mega Thee Stallion
Pero mi novia está aquí y me está encendiendo
Por eso la agarro fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Agárrala fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Por eso la agarro fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Agárrala fuerte
Agárrala suavemente (ve)
Ve
Ve
Ve
Ve
Ve
Ve
Ve
Ve