abule
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
abule
Tiens-la bien
Tiens-la tranquille (vas-y, tueur)
C'est une autre histoire oh, de mon coin
Laisse-moi te raconter ce qui s'est passé à abule
À propos de cette grande fête dans mon abule
J'y suis allé avec mon meilleur pote Kunle
Kunle était là avec sa copine Shile
Les filles du ghetto aiment bien s'amuser
Il y a tant de jolies filles dans mon coin
Je me demande juste, quel genre de fête eh
Tout est au top, tout est là
Ah, oshey
J'ai plein de filles, qui viennent de Mowe
Les gars d'Aj, ils aiment balancer (coups de feu)
Omo se gobe
On s'amuse juste
On veut continuer
Des filles folles comme Megan Thee Stallion
Mais ma copine est là, elle me fait craquer
C'est pourquoi je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
Je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
C'est pourquoi je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
Je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Omoge, fais-la bouger, tu peux faire mieux
De la bonne musique d'Ebute Metta
Tout le chemin, jusqu'au Niger Delta
C'est nous qui l'avons
Plein de ololo
Les filles en ont assez, oh, long
Je veux juste prendre une photo rapidement
Avant que les vieux nous disent de partir
Ah, oshey
J'ai plein de filles, qui viennent de Mowe
Les gars d'Aj, ils aiment balancer (coups de feu)
Omo se gobe
On s'amuse juste
On veut continuer
Des filles folles comme Megan Thee Stallion
Mais ma copine est là, elle me fait craquer
C'est pourquoi je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
Je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
C'est pourquoi je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
Je la tiens bien
Tiens-la tranquille (vas-y)
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Vas-y
Vas-y