Babylon (feat. Victony)
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Babylon
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Ja ja
Babylon
Babylon o
Ich werde rennen und rennen, bis ich
Babylon
Babylon o
Ich werde rennen und rennen, bis ich das Tor zum Himmel finde o
Die sagen, ich soll keine Feinde machen, sie stellen Fallen
Ich gehe mit den Füßen, als wäre ich in der Cele-Kirche
Normalerweise habe ich keine Angst, mein Freund, ich sag's dir
Wenn Corona mich erwischt, trage ich trotzdem keine Maske
Erinnerst du dich, als wir die Tränen nicht zurückhalten konnten?
Als wir noch Iyana zur Schule nach Festac geschoben haben
Diese Geschichte kannst du nicht lernen
Denn das ist die Art von Sache, die den Unterricht beenden könnte
Babylon
Babylon o
Ich werde rennen und rennen, bis ich das Tor zum Himmel finde
Babylon
Babylon o
Ich werde rennen und rennen, bis ich das Tor zum Himmel finde o
Stur
Stur
Stur in der Stadt
Schlag das Ding dir ins Gesicht wie Okoro
Anführer Löwe, ja, ich bin das Idol
Kämpfen und meinen Ängsten ins Gesicht sehen, kein Schwindel
Feuer verbrennt Babylon
Jésus
Mann, ich bewege mich wie ein Hengst
Jésus
Mein Team ist stark, ich lass niemanden mitkommen
Jésus
Weltbester, ich bin der Champion
Vict0ny macht weiter
Die haben mir gesagt, ich sei kein Mitglied
Ich werde zurücksetzen, wenn ich über meinen Rückschlag nachdenke
Isi Ebuka, ich habe einen großen Kopf
Und ich bin sturer als die Regierung, die nicht aufhört, SARS zu beenden
Babylon
Babylon o
Ich werde rennen und rennen, bis ich
Babylon
Babylon o
Ich werde rennen und rennen, bis ich das Tor zum Himmel finde o
Stur
Stur
Stur in der Stadt
Ich werde rennen und rennen, bis ich
Stur
Stur
Stur in der Stadt
Ich werde rennen und rennen, bis ich das Tor zum Himmel finde o