395px

Babilonia (feat. Victony)

Patoranking

Babylon (feat. Victony)

Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon

Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Babilonia (feat. Victony)

Babilonia
Babilonia o
Babilonia
Babilonia o
Sí sí

Babilonia
Babilonia o
Yo correré y correré hasta que yo
Babilonia
Babilonia o
Yo correré y correré hasta encontrar la Puerta del Cielo o

Dicen que no vaya, enemigos ponen trampas
Camino con las piernas como quien va a la iglesia
Normalmente no tengo miedo, amigo te digo
Si el Corona explota, aún así no uso máscara
¿Recuerdas cuando no podíamos contener las lágrimas?
Cuando aún empujábamos de Iyana School a Festac
Esta historia no podrás aprenderla
Porque es el tipo de asunto que podría terminar la clase

Babilonia
Babilonia o
Yo correré y correré hasta encontrar la Puerta del Cielo
Babilonia
Babilonia o
Yo correré y correré hasta encontrar la Puerta del Cielo o

Terco
Terco
Terco en Igboro
Soplo ese kanaku en tu cara como Okoro
Líder León, sí, soy un ídolo
Luchar y enfrentar mis miedos, no trampas
Fuego queme a Babilonia

Jesús
Me muevo como un semental
Jesús
Mi equipo es fuerte, no me uno
Jesús
El mejor del mundo es el campeón
Vict0ny sigue adelante
Ellos solían ignorarme, diciendo que no era miembro
Volveré a empezar si analizo mi retroceso
Isi Ebuka, tengo la cabeza grande
Y soy más terco que un gobierno que no quiere acabar con SARS

Babilonia
Babilonia o
Yo correré y correré hasta que yo
Babilonia
Babilonia o
Yo correré y correré hasta encontrar la Puerta del Cielo o

Terco
Terco
Terco en Igboro
Yo correré y correré hasta que yo
Terco
Terco
Terco en Igboro
Yo correré y correré hasta encontrar la Puerta del Cielo o

Escrita por: patoraking