395px

Babylone (feat. Victony)

Patoranking

Babylon (feat. Victony)

Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon

Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Babylone (feat. Victony)

Babylone
Babylone o
Babylone
Babylone o
Ouais ouais

Babylone
Babylone o
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je
Babylone
Babylone o
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je trouve la Porte du Paradis o

Ils disent de ne pas aller, les ennemis tendent des pièges
Je marche avec mes jambes comme si j'étais à l'église Cele
Normalement, j'ai pas peur, mon pote, je te le dis
Si le Corona me touche, je ne mets toujours pas de masque
Tu te souviens quand on n'arrivait pas à retenir nos larmes
Quand on poussait encore Iyana School vers Festac
Cette histoire, tu ne pourras pas l'apprendre
Car c'est le genre de sujet qui pourrait faire finir le cours

Babylone
Babylone o
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je trouve la Porte du Paradis
Babylone
Babylone o
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je trouve la Porte du Paradis o

Têtu
Têtu
Têtu dans le quartier
Frappe ce kanaku sur ton visage comme Okoro
Leader Lion, ouais, je suis un idole
Combats et fais face à mes peurs, pas de tricherie
Le feu brûle Babylone

Jésus
Je bouge comme un étalon
Jésus
Mon équipe est forte, je ne traîne pas
Jésus
Meilleur du monde, je suis le champion
Vict0ny continue
Ils disaient que je n'étais pas membre
Je vais me réinitialiser si je pense à mes revers
Isi Ebuka, j'ai une grosse tête
Et je suis plus têtu qu'un gouvernement qui refuse de mettre fin à SARS

Babylone
Babylone o
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je
Babylone
Babylone o
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je trouve la Porte du Paradis o

Têtu
Têtu
Têtu dans le quartier
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je
Têtu
Têtu
Têtu dans le quartier
Moi, je vais courir et courir jusqu'à ce que je trouve la Porte du Paradis o

Escrita por: patoraking