395px

Babylon (feat. Victony)

Patoranking

Babylon (feat. Victony)

Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon

Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS

Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o

Babylon (feat. Victony)

Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Ja ja

Babylon
Babylon o
Ik ga rennen en rennen totdat ik
Babylon
Babylon o
Ik ga rennen en rennen totdat ik de Hemelpoort vind o

Ze zeggen dat ik geen vijanden moet maken, ze zetten een val
Ik loop met mijn benen zoals iemand die naar de Cele-kerk gaat
Normaal gesproken ben ik niet bang, mijn maat, ik zeg het je
Als Corona me raakt, draag ik nog steeds geen masker
Weet je nog dat we de tranen niet konden inhouden
Toen we nog Iyana School naar Festac duwden
Dit verhaal kun je niet leren
Want dit is het soort zaak dat de les kan beëindigen

Babylon
Babylon o
Ik ga rennen en rennen totdat ik de Hemelpoort vind
Babylon
Babylon o
Ik ga rennen en rennen totdat ik de Hemelpoort vind o

Stubborn
Stubborn
Stubborn in de buurt
Blow die klap in je gezicht zoals Okoro
Leiders Leeuw, ja, ik ben een idool
Vecht en confronteer mijn angsten, geen gezeik
Vuur verbrand Babylon

Jezus
Man, ik beweeg als een hengst
Jezus
Mijn team is sterk, ik neem je niet mee
Jezus
Wereld Beste, ik ben de kampioen
Vict0ny gaat door
Ze hebben me gezegd dat ik geen lid ben
Ik ga terug naar de basis als ik mijn tegenslag overdenk
Isi Ebuka, ik heb een groot hoofd
En ik ben koppiger dan de overheid die niet wil stoppen met SARS

Babylon
Babylon o
Ik ga rennen en rennen totdat ik
Babylon
Babylon o
Ik ga rennen en rennen totdat ik de Hemelpoort vind o

Stubborn
Stubborn
Stubborn in de buurt
Ik ga rennen en rennen totdat ik
Stubborn
Stubborn
Stubborn in de buurt
Ik ga rennen en rennen totdat ik de Hemelpoort vind o

Escrita por: patoraking