Financial Woman (feat. P-Square)
My fiancee
You no be Beyounce
Finance eh
Na so
Tell her say you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
Nobody go call you honey
Biakenenu Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh ijikwa ego ribe ego nunu
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Oge nna agba boy na nke oga Cele
Emeetrem asa afa ya bu Ebere
Ngwa na ofu mbosi oga afum na tele
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho
And nna ahustle enwelom ogboho
Osi nam di local na bu onye ime obodo
Na mu erulo level ya Abum Olodo
Atiki to si nai is nothing
Imana enyerem ego, onyem nothing
Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting
Abialum for lace oresim cotton
Even after all my spending ya akpachie
Anwagom ikem Ebere ya gazie
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Cut your coat according to size
No enter river open your eye
Make you no be like Hypnotize
My brother hustle hustle am tight
If you see this lady
She be natural accountant eh
Financial accountant
Emotional accountant
If you tell her sey you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
No body go call you honey
If she com know sey you don get money
That day you be sweetest honey
Everything na jolly jolly
Ribe egonunu
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Uwanuwa dicha one kind
Gbawambo enwelo onye ga aghasa God's plan
Ichta aku everything go follow one time
By then ighota na agaracha must come back
Hapu okwu
Owu oku mere ka mmara ife
Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike
Mana kita muputa nsi everybody taba ife
I'm living good now nkem oga adizi iche eh
Kita wey I get better girl
Ebele Ana esendzirim mail
Sim odi kamu echefugokwa then
Ichefucha kola then
Hey, kita she wan okolopi
Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi
I don hustle tight
Now wey I don make the money
Ebere Ana achozim ka Yemi si acho Johnny
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo ribe egonu
Iworiwo taba egonu
Na so oh
Finanzielle Frau (feat. P-Square)
Meine Verlobte
Du bist nicht Beyoncé
Finanzen, eh
So ist es
Sag ihr, dass du kein Geld hast
An dem Tag bist du ein hässlicher Affe
Ehrlich, Bruder, das ist nicht lustig
Niemand wird dich Schatz nennen
Biakenenu Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh, mit Geld umzugehen, ist wichtig
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Die Zeit, als mein Vater ein Junge war, und der, der berühmt wurde
Ich habe seinen Namen gehört, er heißt Ebere
Schnell, und in einer Stunde wird er mir folgen
Ich bin stark, ich brauche Gebete
Denn die, die so sind, sind die, die Geld haben
Und mein Vater hat keinen Mangel
Ich bin lokal, ich bin ein Stadtmensch
Und ich bin auf meinem Level, ich bin ein Dussel
Atiki, was hier ist, ist nichts
Ich bekomme kein Geld, ich habe nichts
Ich weiß, dass ich bei diesem Mädchen nichts erreichen kann
Ich komme für Spitze, ich bin Baumwolle
Selbst nach all meinem Ausgeben, pass auf
Ich habe nichts, Ebere, danke
Ich habe nichts, ich bin nicht wie du
Solu, die mit Geld umgehen, werden mich festhalten und weglaufen
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh eh
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh eh
Schneide deinen Mantel nach deiner Größe
Geh nicht in den Fluss, behalte deine Augen offen
Sei nicht wie hypnotisiert
Mein Bruder, arbeite hart, es ist eng
Wenn du diese Dame siehst
Sie ist eine natürliche Buchhalterin, eh
Finanzbuchhalterin
Emotionale Buchhalterin
Wenn du ihr sagst, dass du kein Geld hast
An dem Tag bist du ein hässlicher Affe
Ehrlich, Bruder, das ist nicht lustig
Niemand wird dich Schatz nennen
Wenn sie erfährt, dass du Geld hast
An dem Tag bist du der süßeste Schatz
Alles ist fröhlich
Ribe egonunu
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Uwanuwa, das ist eine Art
Gbawambo, es gibt niemanden, der Gottes Plan verstehen kann
Ich werde alles auf einmal erreichen
Bis dahin wirst du wissen, dass du zurückkommen musst
Lass die Worte
Es ist heiß, was die Dinge klar macht
Es ist heiß, und es tötet einen Mann wie starken Alkohol
Aber ich mache es, jeder wird etwas haben
Ich lebe jetzt gut, mein Schatz, es wird nicht anders sein, eh
Ich habe eine bessere Freundin
Ebele, ich schicke eine Mail
Wenn du nicht vergisst, dann
Denk an Kola, dann
Hey, ich will, dass sie mich anruft
Jetzt ruft der Junge an, damit wir uns treffen
Ich habe hart gearbeitet
Jetzt, wo ich das Geld gemacht habe
Ebere, ich will, dass du so bist wie Yemi, der Johnny sucht
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Iworiwo oh oh
Das ist eine finanzielle Frau, entspann dich oh
Iworiwo, ribe egonu
Iworiwo, taba egonu
So ist es oh