Financial Woman (feat. P-Square)
My fiancee
You no be Beyounce
Finance eh
Na so
Tell her say you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
Nobody go call you honey
Biakenenu Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh ijikwa ego ribe ego nunu
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that, relax oh
Oge nna agba boy na nke oga Cele
Emeetrem asa afa ya bu Ebere
Ngwa na ofu mbosi oga afum na tele
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Maka udi ndi ona alike bu ndi ji okpoho
And nna ahustle enwelom ogboho
Osi nam di local na bu onye ime obodo
Na mu erulo level ya Abum Olodo
Atiki to si nai is nothing
Imana enyerem ego, onyem nothing
Amam na nsolu this girl Oga agbam shorting
Abialum for lace oresim cotton
Even after all my spending ya akpachie
Anwagom ikem Ebere ya gazie
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh eh
Cut your coat according to size
No enter river open your eye
Make you no be like Hypnotize
My brother hustle hustle am tight
If you see this lady
She be natural accountant eh
Financial accountant
Emotional accountant
If you tell her sey you no get money
That day you be ugly monkey
Seriously brother e no funny
No body go call you honey
If she com know sey you don get money
That day you be sweetest honey
Everything na jolly jolly
Ribe egonunu
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Uwanuwa dicha one kind
Gbawambo enwelo onye ga aghasa God's plan
Ichta aku everything go follow one time
By then ighota na agaracha must come back
Hapu okwu
Owu oku mere ka mmara ife
Owu ite na egbubu nwoke ka mmanya ike
Mana kita muputa nsi everybody taba ife
I'm living good now nkem oga adizi iche eh
Kita wey I get better girl
Ebele Ana esendzirim mail
Sim odi kamu echefugokwa then
Ichefucha kola then
Hey, kita she wan okolopi
Ona akpo di boy now ka anyi se okolobi
I don hustle tight
Now wey I don make the money
Ebere Ana achozim ka Yemi si acho Johnny
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo oh oh
Na financial woman be that relax oh
Iworiwo ribe egonu
Iworiwo taba egonu
Na so oh
Mujer Financiera (feat. P-Square)
Mi prometida
No eres Beyoncé
Finanzas eh
Así es
Dile que no tienes dinero
Ese día serás un mono feo
En serio hermano, no es chistoso
Nadie te llamará cariño
Biakenenu Okwu ego
Imakwana odi egwu oh
Eh, si manejas el dinero, tendrás dinero
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
El tiempo de un chico que se esfuerza es el que va a brillar
Conocí a una chica, su nombre es Ebere
Rápido, en una sola noche, me va a seguir
Osim nje zuo ike nneediri ekpere
Porque el tipo que se parece a ella es el que tiene el dinero
Y papá, el esfuerzo no me ha faltado
Soy de un lugar local, soy de un pueblo
Y yo, en mi nivel, soy un tonto
Atiki que viene de aquí no es nada
Imana enyerem ego, onyem nothing
Sé que esta chica Oga me está haciendo perder
Vengo por encaje, soy de algodón
Incluso después de todo mi gasto, ya no me importa
No tengo miedo, Ebere, que te vaya bien
Irichagonumu turapumu okwaya
Solu ndi ji ego wee jide obimu wee gbawa
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh eh
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh eh
Corta tu abrigo según tu tamaño
No entres al río sin abrir los ojos
No seas como hipnotizado
Hermano, trabaja duro, mantente firme
Si ves a esta dama
Ella es una contadora natural eh
Contadora financiera
Contadora emocional
Si le dices que no tienes dinero
Ese día serás un mono feo
En serio hermano, no es chistoso
Nadie te llamará cariño
Si ella se entera de que ya tienes dinero
Ese día serás el más dulce de los cariños
Todo será alegría
Ribe egonunu
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Uwanuwa dicha de una manera
Gbawambo, no hay quien entienda el plan de Dios
Si ahorras, todo vendrá a la vez
Para entonces sabrás que el regreso es seguro
Deja las palabras
El fuego hizo que entendiera algo
El fuego de la olla mata al hombre como el vino fuerte
Pero si me salgo, todos se enteran
Ahora estoy viviendo bien, nkem, no debería ser diferente eh
Kita, tengo una mejor chica
Ebele, Ana te envía un correo
Si no lo ves, no lo olvides entonces
Ichefucha kola entonces
Hey, kita, ella quiere que la llame
Ona akpo di boy ahora, así que hagamos la llamada
He trabajado duro
Ahora que he hecho el dinero
Ebere, Ana te busca como Yemi busca a Johnny
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Iworiwo oh oh
Esa es una mujer financiera, relájate oh
Iworiwo ribe egonu
Iworiwo taba egonu
Así es oh