Charm
London
Another Banger
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee
See body o
(See body see body o)
Egba mi o
(Egba mi egba mi o)
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor
You too dey form with this love of a thing
Baby eh lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end
You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my commando
Baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee
Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor
Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Charm
London
Ein weiterer Hit
Komm her, was ist los mit dir?
Bring deinen Körper, lass mich ihn rocken, ja ja
Ich weiß, du bist älter als ich
Ich hab mehr Geld als dein Vater
Was willst du, was ich nicht für dich tun kann?
Warum willst du so angeben?
Bist du etwa Kizz Daniel?
Du solltest besser deine Rüstung ablegen
Soco
Mach langsam mit diesem Körper
Lass uns das heimlich machen
Baby, du kennst mich
Es gibt Bewegungen, bei denen ich nicht mitmachen werde
Komm, lass mich dein Hmm fahren
Komm, lass mich dein Jalopy fahren
Baby, lass mich dir einen Tipp geben, alowee
Sieh dir den Körper an
(Sieh dir den Körper an, sieh dir den Körper an)
Hilf mir, oh
(Hilf mir, hilf mir, oh)
Es bringt mich um
Bitte hilf mir, oh
Ich hab etwas getroffen, das mich überfordert hat, oh
Komm her, was ist los mit dir?
Bring deinen Körper, lass mich ihn rocken, ja ja
Ich weiß, du bist älter als ich
Ich hab mehr Geld als dein Vater
Was willst du, was ich nicht für dich tun kann?
Warum willst du so angeben?
Bist du etwa Kizz Daniel?
Du solltest besser deine Rüstung ablegen
Du tust zu cool mit dieser Liebe
Baby, eh, leih mir was
Ich hab Pfund für dich
Willst du so tun, als ob eh
Naira nicht endet
Du bist zu steif, tust so, als ob deine Hüfte nicht bewegt
Sie biegt sich nicht
Komm, folge meinem Kommando
Baby, mach es wie ich
Baby, vor und zurück
Gib mir Boom Baka Boom
Soco
Mach langsam mit diesem Körper
Lass uns das heimlich machen
Baby, du kennst mich
Es gibt Bewegungen, bei denen ich nicht mitmachen werde
Komm, lass mich dein Hmm fahren
Komm, lass mich dein Jalopy fahren
Baby, lass mich dir einen Tipp geben, alowee
Komm her, was ist los mit dir?
Bring deinen Körper, lass mich ihn rocken, ja ja
Ich weiß, du bist älter als ich
Ich hab mehr Geld als dein Vater
Was willst du, was ich nicht für dich tun kann?
Warum willst du so angeben?
Bist du etwa Kizz Daniel?
Du solltest besser deine Rüstung ablegen
Soco
Mach langsam mit diesem Körper
Lass uns das heimlich machen
Baby, du kennst mich
Es gibt Bewegungen, bei denen ich nicht mitmachen werde
Komm, lass mich dein Hmm fahren
Komm, lass mich dein Jalopy fahren