395px

Charme

REMA

Charm

London
Another Banger

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

See body o
(See body see body o)
Egba mi o
(Egba mi egba mi o)
E dey burst my bololo
Please help me o
Me I don jam wetin pass me o

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing
Baby eh lend me lend
I get pounds for you
You wan dey do like say eh
Naira no dey end

You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh
E no dey bend
Oya follow my commando
Baby do like I do
Baby front and back
Gimme boom baka boom

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py
Baby alow me tip you off alowee

Come here wetin dey worry you
Bring body make I rock am yeh yeh
I know you senior me
I get money pass your papa
Wetin you want wey I no fit do for you
Why you wan dey buga won
Shey you be kizz Daniel ni
You better drop your body armor

Soco
Sofry with this body
Make we run am on a low-key
Baby you know me
E get as you go move wey I no go gree
Come make I drive your hmm
Come make I drive this your jalo-py

Charme

Londres
Encore un tube

Viens ici, qu'est-ce qui te tracasse
Amène-toi, je vais te faire bouger, ouais ouais
Je sais que tu es plus vieux que moi
J'ai plus de fric que ton père
Qu'est-ce que tu veux que je ne puisse pas faire pour toi
Pourquoi tu veux te la jouer
Tu es un peu comme Kizz Daniel, non
Tu ferais mieux de laisser tomber ton armure

Soco
Détends-toi avec ce corps
Faisons ça discrètement
Bébé, tu me connais
Il y a une façon de bouger que je ne vais pas accepter
Viens, je vais te conduire, hmm
Viens, je vais conduire ta bagnole
Bébé, laisse-moi te donner un petit coup de main, alowee

Regarde ce corps, oh
(Regarde ce corps, regarde ce corps, oh)
Aide-moi, oh
(Aide-moi, aide-moi, oh)
Ça me fait exploser le bololo
S'il te plaît, aide-moi, oh
Moi, j'ai déjà pris un coup qui m'a dépassé, oh

Viens ici, qu'est-ce qui te tracasse
Amène-toi, je vais te faire bouger, ouais ouais
Je sais que tu es plus vieux que moi
J'ai plus de fric que ton père
Qu'est-ce que tu veux que je ne puisse pas faire pour toi
Pourquoi tu veux te la jouer
Tu es un peu comme Kizz Daniel, non
Tu ferais mieux de laisser tomber ton armure

Tu fais trop le difficile avec cette histoire d'amour
Bébé, eh, prête-moi, prête
J'ai des livres pour toi
Tu veux faire comme si, eh
Les nairas ne s'arrêtent pas

Tu es trop raide, tu fais comme si ta taille ne bougeait pas, eh
Ça ne plie pas
Allez, suis mon commando
Bébé, fais comme je fais
Bébé, devant et derrière
Donne-moi boom baka boom

Soco
Détends-toi avec ce corps
Faisons ça discrètement
Bébé, tu me connais
Il y a une façon de bouger que je ne vais pas accepter
Viens, je vais te conduire, hmm
Viens, je vais conduire ta bagnole
Bébé, laisse-moi te donner un petit coup de main, alowee

Viens ici, qu'est-ce qui te tracasse
Amène-toi, je vais te faire bouger, ouais ouais
Je sais que tu es plus vieux que moi
J'ai plus de fric que ton père
Qu'est-ce que tu veux que je ne puisse pas faire pour toi
Pourquoi tu veux te la jouer
Tu es un peu comme Kizz Daniel, non
Tu ferais mieux de laisser tomber ton armure

Soco
Détends-toi avec ce corps
Faisons ça discrètement
Bébé, tu me connais
Il y a une façon de bouger que je ne vais pas accepter
Viens, je vais te conduire, hmm
Viens, je vais conduire ta bagnole.

Escrita por: Rema