EGUNGUN
Another banger
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
E mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
EGUNGUN
Un autre banger
Ne m'appelle pas si c'est pas pour l'argent oh, l'argent oh
Je suis en mode si je lâche un gbedu, le gbedu doit entrer oh
Une baddie d'Afrique du Sud dans ma Bentayga, omo, pour plus tard
Et si tu me dois de l'argent, paye-moi, je peux pas oublier mon raba oh, pour où ?
Niveau normal, vous me connaissez
Wahala boy gon, gon, egungun
Je suis pas venu ici pour rigoler, regarde-toi
Tu peux pas me surprendre en train de dormir, egungun
J'ai pris un vol pour la Californie, Backwood, faisons du zuzu-zuzu
C'est pas un cache-cache ?
L'argent couvre mon visage, egungun, egungun
Je suis un gagnant de dollars, ouais oh
Je suis un maître de l'eau, des diamants partout sur moi oh
Tinuke, elle danse sur mon gbedu oh, pawon
L'huile d'éjanla remplit mon dada ooh, dada oh
Ne perds pas de vue ta carte Amex, tous mes gars on va lalakulala
Amène n'importe qui qui dit qu'il sait faire mieux que moi, je fais mieux que lui
Je ne fais pas de show si je ne vois pas le solde, regarde-moi, regarde le wahala, oh
La moitié que tu paies peut prendre plein d'artistes, sauf Rema o
Niveau normal, vous me connaissez
Wahala boy gon, gon, egungun
Je suis pas venu ici pour rigoler, regarde-toi
Tu peux pas me surprendre en train de dormir, egungun
J'ai pris un vol pour la Californie, Backwood, faisons du zuzu-zuzu
C'est pas un cache-cache ?
L'argent couvre mon visage, egungun, egungun
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, qui est cette fille qui secoue son ikebe ? (Appelle-la, qu'on soit là)
Appelle-la, qu'on soit là
Grosse fesse, elle a K-K-K-K, eweleke
50K dollars, utilise-les pour arroser, pas de lele