EGUNGUN
Another banger
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
E mi ni dollar earner, ope oh
E mi ni water bender, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay, fit carry many artist, except Rema o
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me I no fit forget my raba oh, for where?
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me sleeping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
EGUNGUN
Een andere knaller
Bel me niet als het niet om het geld gaat oh, het geld oh
Ik ben opgewonden als ik gbedu drop, de gbedu moet binnenkomen oh
Zuid-Afrikaanse schone in mijn Bentayga, schat, voor later
En als je me geld schuldig bent, betaal me, ik kan mijn raba niet vergeten oh, waar?
Normaal niveau, jullie kennen me
Probleemjongen gon, gon, egungun
Ik ben hier niet om te chillen, kijk naar jou
Je kunt me niet vangen terwijl ik slaap, egungun
Ik heb een kanaal getrokken naar California, Backwood, laten we zuzu-zuzu maken
Is het niet verstoppertje?
Geld bedekt mijn gezicht, egungun, egungun
Ik ben een dollarverdiener, dankbaarheid oh
Ik ben een waterbender, diamanten overal om me heen oh
Tinuke, ze danst op mijn gbedu oh, pawon
Ejanla olie vol mijn dada ooh, dada oh
Verlies je Amex-kaart niet, al mijn jongens gaan lalakulala
Breng iemand die zegt dat hij beter is dan ik, ik ben beter dan hem
Ik treed niet op als ik het saldo niet zie, zie mij, zie problemen, oh
De helft die je betaalt, kan veel artiesten meenemen, behalve Rema o
Normaal niveau, jullie kennen me
Probleemjongen gon, gon, egungun
Ik ben hier niet om te chillen, kijk naar jou
Je kunt me niet vangen terwijl ik slaap, egungun
Ik heb een kanaal getrokken naar California, Backwood, laten we zuzu-zuzu maken
Is het niet verstoppertje?
Geld bedekt mijn gezicht, egungun, egungun
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, wie is dat meisje dat haar kont schudt? (Bel haar, laten we gaan)
Bel haar, laten we gaan
Grote kont, ze heeft K-K-K-K, eweleke
50K dollar, gebruik het om te sprayen, geen lele