FUN
(London)
Another banger
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I know I worry too much
I know I worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping
Pelú water, Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
Girls no wan leave me
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), mhm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
I no get competition, my enemy na sapa (say, na sapa)
Na why I gara (na why I gara)
'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)
Family matter, men still mount, Inshallah
Stuck to the plan
Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard
Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad
M-I-A, email me, I can't give you my AT&T, man
No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here
I no like stress
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I know I worry too much
I know I worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping (oya oh, I'm dripping)
Pelú water, Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
Girls no wan leave me (leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty), hm
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this (I do this)
O-Y-O, O-Y-O? (O-Y-O?)
The streets ain't got no love (no love)
Hm-hm, no matter what you do
People, dem must to talk
Even if say you wan respond (even if say you wan respond)
They go say you're the one who's immature
Like say na your fault (fault)
Omo mi, you gats serve before you turn boss
Omo mi, e go hard before e go soft
Universe no like force
Take your time, brother mi, no rush (no rush)
Abeg, pass me my cup
I just want to have fun
I know I worry too much
I know I worry too much
I don dey gather my funds
Me and my guys dey on soft
If you dey hate, e no be my fault (fault)
Better wait for your turn
Oya oh, I'm dripping (oh, I'm dripping)
Pelú water, Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
Girls no wan leave me (leave me)
Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (we litty)
Pushing P's on lowkey
Don't play with me, I do this
DIVERTIDO
(Londres)
Otro éxito
Porfa, pásame mi vaso
Solo quiero divertirme
Sé que me preocupo demasiado
Sé que me preocupo demasiado
Ya estoy juntando mi dinero
Mis amigos y yo estamos tranquilos
Si me odias, no es mi culpa
Mejor espera tu turno
Oye, estoy brillando
Agua de Pelú, Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
Las chicas no quieren dejarme
Reparte dinero a mis amigos como si fuera galleta Cabin, estamos encendidos (estamos encendidos), mhm
Moviendo P's en secreto
No juegues conmigo, yo hago esto
No tengo competencia, mi enemigo es la pobreza (diga, es la pobreza)
Por eso me esfuerzo (por eso me esfuerzo)
Porque no puedo bajar la guardia (no puedo bajar la guardia)
Asuntos familiares, los hombres aún se levantan, Inshallah
Pegado al plan
Mantengo la cabeza en alto, aunque a veces parece muy difícil
Omo mi, mi sueño es grande, mi bolsillo lleno de ensalada verde
M-I-A, mándame un correo, no puedo darte mi AT&T, amigo
No tengo tiempo para pelear con nadie, no es por eso que estoy aquí
No me gusta el estrés
Porfa, pásame mi vaso
Solo quiero divertirme
Sé que me preocupo demasiado
Sé que me preocupo demasiado
Ya estoy juntando mi dinero
Mis amigos y yo estamos tranquilos
Si me odias, no es mi culpa
Mejor espera tu turno
Oye, estoy brillando (oye, estoy brillando)
Agua de Pelú, Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
Las chicas no quieren dejarme (déjame)
Reparte dinero a mis amigos como si fuera galleta Cabin, estamos encendidos (estamos encendidos), hm
Moviendo P's en secreto
No juegues conmigo, yo hago esto (yo hago esto)
O-Y-O, O-Y-O? (O-Y-O?)
Las calles no tienen amor (sin amor)
Hm-hm, no importa lo que hagas
La gente siempre va a hablar
Incluso si quieres responder (incluso si quieres responder)
Dirán que eres el inmaduro
Como si fuera tu culpa (culpa)
Omo mi, tienes que servir antes de ser jefe
Omo mi, va a ser difícil antes de que se suavice
El universo no quiere presión
Tómate tu tiempo, hermano mío, no te apresures (no te apresures)
Porfa, pásame mi vaso
Solo quiero divertirme
Sé que me preocupo demasiado
Sé que me preocupo demasiado
Ya estoy juntando mi dinero
Mis amigos y yo estamos tranquilos
Si me odias, no es mi culpa (culpa)
Mejor espera tu turno
Oye, estoy brillando (oh, estoy brillando)
Agua de Pelú, Fiji (Fiji)
Balenciaga, Ricky (oh, Ricky)
Las chicas no quieren dejarme (déjame)
Reparte dinero a mis amigos como si fuera galleta Cabin, estamos encendidos (estamos encendidos)
Moviendo P's en secreto
No juegues conmigo, yo hago esto