395px

Vacaciones

REMA

Holiday

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey

Vacaciones

Otro éxito!

Primero vas a ser el malo
Luego vas a ser el actor
Porque quiero alimentar a mi familia
Así que me hago ladrón de la laptop de mi propio tipo
Salí vivo, gracias a Dios
Mi dinero es grande, necesitarás un tractor
Si quieres llevar mi peso
Necesitarás un nuevo instructor de gimnasio

Directo desde Benin
Lancé el EP de Rema
En 2019 pensaban que la música se acabaría
Mi música está viajando
Desde India a Asia hasta Berlín
Lo que me dolió
Fue que ustedes no querían creer

Nunca olvidaré el momento en que los envidiosos
Nos rechazaron, avanzamos rápidamente hasta hoy
Cada día es una vacación
Cada día es una vacación
Vamos, día, vamos, vamos, vamos

Mis amigos y yo estamos relajados, estamos disfrutando
Disfrutando
Decimos que no estamos de fiesta
De fiesta
Decimos que mi círculo es fuerte pero te daremos la última carta de chequeo
No odies, reza por la habilidad de alcanzarnos
Ninguna calculadora puede contar mi excedente
No puedes entender mi movimiento

Muchas noches en las que no dormí, en las que no dormí
Un éxito y me voy al extranjero
Todavía mucha gente se ríe de mí
Pero sigo creyendo, por favor, un favor
Mantén a mi familia fuerte por mí
Dios, estoy de rodillas

Directo desde Benin
Lancé el EP de Rema
En 2019 pensaban que la música se acabaría
Mi música está viajando
Desde India a Asia hasta Berlín
Lo que me dolió
Fue que ustedes no querían creer

Nunca olvidaré el momento en que los envidiosos
Nos rechazaron, avanzamos rápidamente hasta hoy
Cada día es una vacación
Cada día es una vacación
Vamos, día, vamos, vamos, vamos

Nunca olvidaré el momento en que los envidiosos
Nos rechazaron, avanzamos rápidamente hasta hoy
Cada día es una vacación
Cada día es una vacación
Vamos, día, vamos, vamos, vamos

Escrita por: Rema / BlaiseBeatz