Holiday
Another banger!
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na I'm make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili-abili-ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of benin
I drop rema ep
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From india to asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday
Oya day, oya dey dey dey dey owey
Vacances
Un autre tube !
D'abord tu fais le méchant
Ensuite tu deviens l'acteur
Parce que je veux nourrir ma famille
C'est pour ça que je me suis volé mon propre pote laptop
Je suis sorti vivant, moi je remercie Dieu
Mon argent est gros, tu vas avoir besoin d'un tracteur
Si tu veux porter mon poids
Tu vas avoir besoin d'un nouvel entraîneur de gym
Tout droit venu de Bénin
Je lâche l'EP de Rema
2019, ils pensaient que la fête allait s'arrêter
Ma musique voyage
D'Inde à l'Asie jusqu'à Berlin
Ce qui me fait mal
C'est que vous ne voulez pas croire
Je n'oublierai jamais le moment où les jaloux
Nous ont mis à l'écart, avance rapide jusqu'à aujourd'hui
Chaque jour c'est des vacances
Chaque jour c'est des vacances
Allez, jour, allez, ça y est, ça y est, owey
Moi et mes gars, on chill, on fait le kpor kpor
Kpor kpor
On ne fait pas de balles, oh
Balles, oh
Mon cercle est chekele mais on va te faire un dernier contrôle
Ne déteste pas, prie pour l'abilité-abilité-abilité de rattraper
Aucun calculateur ne peut compter mon surplus
Ema to jó mi mo nshako
Beaucoup de nuits où je ne dors pas, où je ne dors pas
Un hit, je vais à l'étranger
Encore beaucoup de gens se moquent de moi
Mais je crois fermement, un petit coup de pouce s'il te plaît
Garde ma famille forte pour moi
Dieu, je suis à genoux
Tout droit venu de Bénin
Je lâche l'EP de Rema
2019, ils pensaient que la fête allait s'arrêter
Ma musique voyage
D'Inde à l'Asie jusqu'à Berlin
Ce qui me fait mal
C'est que vous ne voulez pas croire
Je n'oublierai jamais le moment où les jaloux
Nous ont mis à l'écart, avance rapide jusqu'à aujourd'hui
Chaque jour c'est des vacances
Chaque jour c'est des vacances
Allez, jour, allez, ça y est, ça y est, owey
Je n'oublierai jamais le moment où les jaloux
Nous ont mis à l'écart, avance rapide jusqu'à aujourd'hui
Chaque jour c'est des vacances
Chaque jour c'est des vacances
Allez, jour, allez, ça y est, ça y est, owey