Peace of Mind
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
(It′s Kel P vibes)
I'm looking for some peace of mind
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Whoa woooah
Blow up some trees tonight
Blow up somе trees
I′m looking for some peace
I′m looking for somе peace of mind
Whoa woah
Nobody know, nobody know
Nobody know weytin I dey face o
Nobody know, nobody know
Nobody know weytin I dey face o
Nobody know o, nobody know
Nobody know weytin I dey see o
Nobody know, nobody know
Nobody know weytin I dey see o
So many things just dey for my mind o
Ehhhh
How many happiness man fit to buy o?
Hmm
Everyday man need to wake up to hustle o
Hmmnn
But, we no dey certain weytin go sup tomorrow ewe
One bottle schnapp to cure my craze
One bottle schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no they craze (this country wey you no dey craze)
Gunshot no let me meditate (gunshot no let me meditate)
Hypertension full all the place (hypertension full all the place)
People they die
Police sef no go deny the case
I'm looking for some peace of mind
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace
I′m looking for some peace of mind
Woooah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I′m looking for some peace of mind
Woooah
My mama call me, say take am easy o
I no know wetin go ease me o
My baby call me say she go please me o
No be everything be sex
And me I no they find any pity o
E don tey when I dey hustle o
Dey jump from shuttle to shuttle o
Oooh, woah, woah, woah, woah
This pain, this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein
Many people don die in vain
I'm looking for some peace of mind (I'm looking for some peace)
I′m looking for some peace
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woooah
Blow up some trees tonight (blow up some trees)
(Tonight) blow up some trees
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woooah
Nobody know, nobody know
(At all) nobody know wetin I dey face o
Nobody know, nobody know (nobody know, nobody know)
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see o (see o)
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see o (nobody know wetin I dey see o)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh lele
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le, yahweh le le)
(Yahweh le le), yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Paz mental
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
(Son vibras de Kel P)
Estoy buscando un poco de paz mental
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz mental
Whoa woooah
Fumemos algunos árboles esta noche
Fumemos algunos árboles
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz mental
Whoa woah
Nadie sabe, nadie sabe
Nadie sabe lo que estoy enfrentando
Nadie sabe, nadie sabe
Nadie sabe lo que estoy enfrentando
Nadie sabe, nadie sabe
Nadie sabe lo que estoy viendo
Nadie sabe, nadie sabe
Nadie sabe lo que estoy viendo
Tantas cosas en mi mente
Ehhhh
¿Cuánta felicidad puede comprar un hombre?
Hmm
Cada día hay que levantarse a luchar
Hmmnn
Pero no estamos seguros de lo que pasará mañana ewe
Una botella de schnapp para calmar mi locura
Una botella de schnapp para calmar mi locura
No puedes estar en este país sin volverte loco (en este país donde no estás loco)
Los disparos no me dejan meditar (los disparos no me dejan meditar)
La hipertensión llena todo el lugar (la hipertensión llena todo el lugar)
La gente muere
La policía ni siquiera negará el caso
Estoy buscando un poco de paz mental
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz
Woooah
Fumemos algunos árboles esta noche
Fumemos algunos árboles
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz mental
Woooah
Mi mamá me llama, dice que me calme
No sé qué me calmará
Mi bebé me dice que me complacerá
No todo es sexo
Y yo no encuentro compasión
Hace tiempo que estoy luchando
Saltando de un autobús a otro
Oooh, woah, woah, woah, woah
Este dolor, este dolor
Este dolor no es solo mi dolor
El dolor de mucha gente se une al mío
El dolor de mucha gente corre por mis venas
Mucha gente ha muerto en vano
Estoy buscando un poco de paz mental (Estoy buscando un poco de paz)
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz
Woooah
Fumemos algunos árboles esta noche (fumemos algunos árboles)
Esta noche fumemos algunos árboles
Estoy buscando un poco de paz
Estoy buscando un poco de paz mental
Woooah
Nadie sabe, nadie sabe
(En absoluto) nadie sabe lo que estoy enfrentando
Nadie sabe, nadie sabe (nadie sabe, nadie sabe)
Nadie sabe lo que estoy enfrentando
Nadie sabe, nadie sabe
Nadie sabe lo que estoy viendo (viendo)
Nadie sabe, nadie sabe
Nadie sabe lo que estoy viendo (nadie sabe lo que estoy viendo)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh lele
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le, yahweh le le)
(Yahweh le le), yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le