Peace of Mind
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
(It′s Kel P vibes)
I'm looking for some peace of mind
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Whoa woooah
Blow up some trees tonight
Blow up somе trees
I′m looking for some peace
I′m looking for somе peace of mind
Whoa woah
Nobody know, nobody know
Nobody know weytin I dey face o
Nobody know, nobody know
Nobody know weytin I dey face o
Nobody know o, nobody know
Nobody know weytin I dey see o
Nobody know, nobody know
Nobody know weytin I dey see o
So many things just dey for my mind o
Ehhhh
How many happiness man fit to buy o?
Hmm
Everyday man need to wake up to hustle o
Hmmnn
But, we no dey certain weytin go sup tomorrow ewe
One bottle schnapp to cure my craze
One bottle schnapp to cure my craze
You no fit dey this country wey you no they craze (this country wey you no dey craze)
Gunshot no let me meditate (gunshot no let me meditate)
Hypertension full all the place (hypertension full all the place)
People they die
Police sef no go deny the case
I'm looking for some peace of mind
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace
I′m looking for some peace of mind
Woooah
Blow up some trees tonight
Blow up some trees
I'm looking for some peace
I′m looking for some peace of mind
Woooah
My mama call me, say take am easy o
I no know wetin go ease me o
My baby call me say she go please me o
No be everything be sex
And me I no they find any pity o
E don tey when I dey hustle o
Dey jump from shuttle to shuttle o
Oooh, woah, woah, woah, woah
This pain, this pain
This pain no be only my pain
Many people pain join my pain
Many people pain dey run in my vein
Many people don die in vain
I'm looking for some peace of mind (I'm looking for some peace)
I′m looking for some peace
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woooah
Blow up some trees tonight (blow up some trees)
(Tonight) blow up some trees
I′m looking for some peace
I'm looking for some peace of mind
Woooah
Nobody know, nobody know
(At all) nobody know wetin I dey face o
Nobody know, nobody know (nobody know, nobody know)
Nobody know wetin I dey face o
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see o (see o)
Nobody know, nobody know
Nobody know wetin I dey see o (nobody know wetin I dey see o)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh lele
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le, yahweh le le)
(Yahweh le le), yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Paix d'esprit
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
(C'est l'ambiance de Kel P)
Je cherche un peu de paix d'esprit
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix d'esprit
Whoa woooah
Fume quelques joints ce soir
Fume quelques joints
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix d'esprit
Whoa woah
Personne sait, personne sait
Personne sait ce que je traverse o
Personne sait, personne sait
Personne sait ce que je traverse o
Personne sait o, personne sait
Personne sait ce que je vois o
Personne sait, personne sait
Personne sait ce que je vois o
Tant de choses pèsent sur mon esprit o
Ehhhh
Combien de bonheur un homme peut acheter o ?
Hmm
Chaque jour, je dois me lever pour bosser o
Hmmnn
Mais, on n'est pas sûr de ce qui va se passer demain ewe
Une bouteille de schnaps pour calmer ma folie
Une bouteille de schnaps pour calmer ma folie
Tu ne peux pas être dans ce pays sans devenir fou (dans ce pays sans devenir fou)
Les coups de feu m'empêchent de méditer (les coups de feu m'empêchent de méditer)
L'hypertension est partout (l'hypertension est partout)
Les gens meurent
La police ne va même pas nier le cas
Je cherche un peu de paix d'esprit
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix d'esprit
Woooah
Fume quelques joints ce soir
Fume quelques joints
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix d'esprit
Woooah
Ma mère m'appelle, dit de prendre ça cool o
Je ne sais pas ce qui va me calmer o
Ma chérie m'appelle, dit qu'elle va me faire plaisir o
Ce n'est pas tout que c'est du sexe
Et moi, je ne cherche pas de pitié o
Ça fait longtemps que je bosse o
Je saute d'un transport à l'autre o
Oooh, woah, woah, woah, woah
Cette douleur, cette douleur
Cette douleur n'est pas que ma douleur
Beaucoup de douleurs s'ajoutent à ma douleur
Beaucoup de douleurs coulent dans mes veines
Beaucoup de gens sont morts en vain
Je cherche un peu de paix d'esprit (je cherche un peu de paix)
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix d'esprit
Woooah
Fume quelques joints ce soir (fume quelques joints)
(Ce soir) fume quelques joints
Je cherche un peu de paix
Je cherche un peu de paix d'esprit
Woooah
Personne sait, personne sait
(À aucun moment) personne sait ce que je traverse o
Personne sait, personne sait (personne sait, personne sait)
Personne sait ce que je traverse o
Personne sait, personne sait
Personne sait ce que je vois o (vois o)
Personne sait, personne sait
Personne sait ce que je vois o (personne sait ce que je vois o)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh lele
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le, yahweh le le)
(Yahweh le le), yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le (yahweh le le)
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le
Yahweh le le, yahweh le le, yahweh le le