Red Potion
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Baby, I need your love
Kirikiti-uh
I tell her make she bring her friends but she bring five minus one
She wanna-, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation, wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
(Shh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your kitty-kat
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you— (e shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (wahala)
She want my d, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh, ayy-le-le)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Baby, I need your love
Uh-uh
Poción Roja
Londres
Oh-sí, sí-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Otro éxito
Disparo desde el trasero, iye (mátame, ahh)
Tu cintura baja me pone en llave, iye (mátame, ahh)
Yo tampoco he hablado: ¿Qué onda, ah?
Y ya veo qué onda
Dame trasero para acostarme arriba
Parece que no me conoces
Nena, necesito tu amor
Kirikiti-uh
Le digo que traiga a sus amigas pero trae cinco menos una
Ella quiere ser la atracción principal, ella quiere ser la única (realmente sé que quiere)
No quiere crear una situación, que yo no la lleve (llevar su propio problema)
(Shh) Conozco tu formato
Mi chocolate favorito es tu gatito
Nena, necesito tu amor
Uh, krikitiki
Sí-uh, sí-uh, sí-uh, sí-uh
¿No puedes hablar, verdad? ¿No puedes gritar, verdad?
No puedes, no puedes, tú— (¿te sorprende?)
(Ella trajo mi problema a su puerta)
Ella trajo mi problema (problema)
Quiere mi d, no puede tomarlo
Tony Montana
Ella se tragaría todas las balas por mi kala (kiriki)
Disparo desde el trasero, iye (mátame, ahh, ayy-le-le)
Tu cintura baja me pone en llave, iye (mátame, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Yo tampoco he hablado: ¿Qué onda, ah?
Y ya veo qué onda
Dame trasero para acostarme arriba
Parece que no me conoces
Disparo desde el trasero, iye (mátame, ahh)
Tu cintura baja me pone en llave, iye (mátame, ahh)
Yo tampoco he hablado: ¿Qué onda, ah?
Y ya veo qué onda
Dame trasero para acostarme arriba
Parece que no me conoces
Nena, necesito tu amor
Uh-uh