Red Potion
London
Ooh-yeah, yeah-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Another banger
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Baby, I need your love
Kirikiti-uh
I tell her make she bring her friends but she bring five minus one
She wanna-, she wanna be the main attraction, she wanna be the only one (I really know she wanna)
She no wan carry create situation, wey e be say me no carry am (carry her own wahala)
(Shh) I sabi this your format
My favorite chocolaté na your kitty-kat
Baby, I need your love
Uh, krikitiki
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh
You not fit talk, abi? You no fit shout, abi?
You no fit, you no fit, you— (e shock you?)
(Na she carry my wahala come her door)
Na she carry my wahala (wahala)
She want my d, she no fit take am
Tony Montana
She go swallow all the bullet for my kala (kiriki)
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh, ayy-le-le)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Gunshot from bum short, iye (killy me, ahh)
Your low waist put me for headlock, iye (killy me, ahh)
Me sef I never talk: What’s up, ah
And I don dey see what's up
Gimme yansh make I lie down on top
E be like say you no know me sha
Baby, I need your love
Uh-uh
Rode Toverdrank
Londen
Ooh-ja, ja-ah, ah-ah
Ah-ah-ah, ah-ah
Weer een knaller
Schot van een korte broek, iye (dood me, ahh)
Jouw lage taille zet me in een headlock, iye (dood me, ahh)
Ik heb zelf nog niet gesproken: Wat is er aan de hand, ah
En ik zie al wat er aan de hand is
Geef me je kont zodat ik erop kan liggen
Het lijkt erop dat je me niet kent, sha
Baby, ik heb je liefde nodig
Kirikiti-uh
Ik zeg haar dat ze haar vrienden moet meenemen, maar ze brengt er vijf min één
Ze wil-, ze wil de hoofdrol spelen, ze wil de enige zijn (ik weet echt dat ze dat wil)
Ze wil geen drama creëren, waar ik niet mee om kan (haar eigen gedoe)
(Shh) Ik ken deze stijl van jou
Mijn favoriete chocolade is jouw kitty-kat
Baby, ik heb je liefde nodig
Uh, krikitiki
Ja-uh, ja-uh, ja-uh, ja-uh
Je kunt niet praten, of wel? Je kunt niet schreeuwen, of wel?
Je kunt niet, je kunt niet, je— (schrok je?)
(Het is zij die mijn gedoe naar haar deur bracht)
Het is zij die mijn gedoe bracht (gedoe)
Ze wil mijn d, ze kan het niet aan
Tony Montana
Ze zal alle kogels voor mijn kala doorslikken (kiriki)
Schot van een korte broek, iye (dood me, ahh, ayy-le-le)
Jouw lage taille zet me in een headlock, iye (dood me, ahh, ayy-le-le, le-le-le-le)
Ik heb zelf nog niet gesproken: Wat is er aan de hand, ah
En ik zie al wat er aan de hand is
Geef me je kont zodat ik erop kan liggen
Het lijkt erop dat je me niet kent, sha
Schot van een korte broek, iye (dood me, ahh)
Jouw lage taille zet me in een headlock, iye (dood me, ahh)
Ik heb zelf nog niet gesproken: Wat is er aan de hand, ah
En ik zie al wat er aan de hand is
Geef me je kont zodat ik erop kan liggen
Het lijkt erop dat je me niet kent, sha
Baby, ik heb je liefde nodig
Uh-uh