Runaway
Mm, mm, mm
Mm, mm, mm
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm
Many, many men don try
But na only me fit to get her for life, mm
Many get money pass me die
But this my baby no dey collect all their bribe, mm
She carry me meet her mama
She carry me meet her papa
Make dem gimme blessing they no wan allow, why?
All of her friends, they dey laugh
Because say she no dey follow baller
I tell her say one day I go make am
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm
Your friends introduce you to so called big men
Say make you leave that small boy
Say I no get any future
Say I no dey man enough
They dey give you bad, bad lecture
They go show you their Gucci, their Prada
They go shook you with all their designer
They go show you the way wey they run am
This love, they go find way to block am
They know say they no fit find love like this
Dem no fit to find love like this
I know say I meet you for streets
But baby girl, you know dey for the streets
Will you marry me even though e no be diamond ring?
They know, they know, they know, they know
They know, they know, everybody knows
I fit put my life on the line
For my baby, my baby, my baby
Today, today, today, today, today, today, today
Baby, ready your luggage
People no want make we dey together
So we go run, run away-way
Baby, run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
They wan try take me away from you
Make I no see your fa-face
Run, run away-way
Run, run away-way
Run, run away-way
Na you be my nut if you comot for my head
Girl, I fit start to cra-crase
Mm
London
Huida
Mm, mm, mm
Mm, mm, mm
Ellos saben, ellos saben, ellos saben, ellos saben
Ellos saben, ellos saben, todos saben
Puedo poner mi vida en riesgo
Por mi nena, mi nena, mi nena
Hoy, hoy, hoy, hoy, hoy, hoy, hoy
Nena, prepara tu equipaje
La gente no quiere que estemos juntos
Así que correremos, huida
Nena, corre, huida
Corre, huida
Corre, huida
Quieren intentar alejarme de ti
Para que no vea tu cara
Corre, huida
Corre, huida
Corre, huida
Eres mi locura si te vas de mi lado
Nena, podría empezar a enloquecer
Mm
Muchos, muchos hombres lo han intentado
Pero solo yo puedo tenerla para toda la vida, mm
Muchos tienen más dinero que yo
Pero mi nena no acepta todos sus sobornos, mm
Me presentó a su mamá
Me presentó a su papá
Quieren darme su bendición pero no quieren permitirlo, ¿por qué?
Todos sus amigos se ríen
Porque ella no sigue a los adinerados
Le digo que algún día lo lograré
Ellos saben, ellos saben, ellos saben, ellos saben
Ellos saben, ellos saben, todos saben
Puedo poner mi vida en riesgo
Por mi nena, mi nena, mi nena
Hoy, hoy, hoy, hoy, hoy, hoy, hoy
Nena, prepara tu equipaje
La gente no quiere que estemos juntos
Así que correremos, huida
Nena, corre, huida
Corre, huida
Corre, huida
Quieren intentar alejarme de ti
Para que no vea tu cara
Corre, huida
Corre, huida
Corre, huida
Eres mi locura si te vas de mi lado
Nena, podría empezar a enloquecer
Mm
Tus amigos te presentan a supuestos hombres importantes
Dicen que dejes a ese chico insignificante
Dicen que no tengo futuro
Dicen que no soy lo suficientemente hombre
Te dan malas, malas charlas
Te mostrarán su Gucci, su Prada
Te impresionarán con todos sus diseñadores
Te mostrarán cómo lo hacen
Este amor, encontrarán la forma de bloquearlo
Saben que no pueden encontrar un amor como este
No pueden encontrar un amor como este
Sé que te conocí en la calle
Pero nena, tú no eres de la calle
¿Te casarás conmigo aunque no sea un anillo de diamantes?
Ellos saben, ellos saben, ellos saben, ellos saben
Ellos saben, ellos saben, todos saben
Puedo poner mi vida en riesgo
Por mi nena, mi nena, mi nena
Hoy, hoy, hoy, hoy, hoy, hoy, hoy
Nena, prepara tu equipaje
La gente no quiere que estemos juntos
Así que correremos, huida
Nena, corre, huida
Corre, huida
Corre, huida
Quieren intentar alejarme de ti
Para que no vea tu cara
Corre, huida
Corre, huida
Corre, huida
Eres mi locura si te vas de mi lado
Nena, podría empezar a enloquecer
Mm
Londres