VILLIAN
P
Shanawole, Saint-Tropez, omo, mi o clean shomo
E no get any facility wey I enter, wey dem no dey tell me domo
I dey give una reminder, hit you like sniper, say e mi ni commodore
I no dey 'gree for anybody, even my mama tell me say I too para gon
I no dey send anybody, say make una know say e better, make you kill me
Elumelu, tell me where I go put my money make e double unfailingly
Pepper body, make nobody try test my patience, ogbona feli feli
Please don't be mad at the fact that your baby na my baby, don't take it personally
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
I dey hustle since people dey laugh me
The way I dey run my things, I do it differently, now dem dey copy me
London girls like me, Paris girls like me, I fresh like botti
Can't you see, can't you see doings, can't you see doings?
I no rigmarole, I dey on chillo
I no too dey show, I dey on the low
I dey Montoro, kele for my boat
Oshey, Jack Sparrow
My mind is steady on the dough
All the girls dem feeling my parole
Feeling my parole (Feeling my parole)
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
Ikebe super, ah, oya, shake am
Fine, fine girls like Tiwa
Oya, shake ikebe, make I rabba
Nay, nay, pass me my ganja
We dey hotbox, Bentley Bentayga
Dressed all Balenciaga
My money big like Tipper
Till thy kingdom come, I go dey para
Once superhero, now the villain
P
VILAIN
P
Shanawole, Saint-Tropez, ma chérie, je suis trop clean
Y'a pas un endroit où je vais, où on ne me dit pas d'entrer
Je vous fais un rappel, je frappe comme un sniper, disons que je suis le commodore
Je ne cède à personne, même ma mère me dit que je suis trop en colère
Je ne me soucie de personne, dites-leur que c'est mieux, tuez-moi si vous voulez
Elumelu, dis-moi où je peux mettre mon fric pour qu'il double sans faille
Fais pas le malin, personne ne teste ma patience, ogbona feli feli
S'il te plaît, ne sois pas fâché que ton bébé soit mon bébé, ne le prends pas personnellement
Ikebe super, ah, allez, secoue-le
Des belles filles comme Tiwa
Allez, secoue ikebe, que je rabatte
Non, non, passe-moi ma ganja
On fait du hotbox, Bentley Bentayga
Vêtus de Balenciaga
Mon fric est gros comme un Tipper
Jusqu'à ce que le royaume arrive, je vais rester en colère
Autrefois super-héros, maintenant le vilain
Ikebe super, ah, allez, secoue-le
Des belles filles comme Tiwa
Allez, secoue ikebe, que je rabatte
Non, non, passe-moi ma ganja
On fait du hotbox, Bentley Bentayga
Vêtus de Balenciaga
Mon fric est gros comme un Tipper
Jusqu'à ce que le royaume arrive, je vais rester en colère
Autrefois super-héros, maintenant le vilain
Je bosse depuis que les gens se moquent de moi
La façon dont je gère mes affaires, je fais ça différemment, maintenant ils me copient
Les filles de Londres m'aiment, les filles de Paris m'aiment, je suis frais comme un botti
Tu ne vois pas, tu ne vois pas les actions, tu ne vois pas les actions ?
Je ne fais pas de chichis, je suis chill
Je ne me montre pas trop, je reste discret
Je suis à Montoro, une belle sur mon bateau
Oshey, Jack Sparrow
Mon esprit est fixé sur le fric
Toutes les filles ressentent mon parole
Ressentent mon parole (Ressentent mon parole)
Ikebe super, ah, allez, secoue-le
Des belles filles comme Tiwa
Allez, secoue ikebe, que je rabatte
Non, non, passe-moi ma ganja
On fait du hotbox, Bentley Bentayga
Vêtus de Balenciaga
Mon fric est gros comme un Tipper
Jusqu'à ce que le royaume arrive, je vais rester en colère
Autrefois super-héros, maintenant le vilain
Ikebe super, ah, allez, secoue-le
Des belles filles comme Tiwa
Allez, secoue ikebe, que je rabatte
Non, non, passe-moi ma ganja
On fait du hotbox, Bentley Bentayga
Vêtus de Balenciaga
Mon fric est gros comme un Tipper
Jusqu'à ce que le royaume arrive, je vais rester en colère
Autrefois super-héros, maintenant le vilain
P