WAR MACHINE (feat. ODUMODUBLVCK)
Another banger
Kor-kor-kor, Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
Who be you? I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm
Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)
Look at my eliminations
Anenih focus on their blood, I am not done
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hicup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me, I score the shanga with yanga, your papa
Hulabalu, can you?
Subdue, bend am, she dey call me Shallipopi (I—)
Confuse, confuse
I dey load gun like I'm paranoid
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm
Remy boy
Kala
MÁQUINA DE GUERRA (feat. ODUMODUBLVCK)
Otro éxito
Kor-kor-kor, ¿Rema eres tú? (Soy yo)
He vuelto con otro, gracias
Problemas, me gustan los problemas
¿Estás buscando problemas conmigo, te gustan los problemas?
¿A quién voy a atrapar, a quién, a quién, a quién voy a atrapar?
¿A quién voy a acorralar en la esquina y ponerlo en una llave de estrangulamiento?
Pruébame, para darte una paliza como okpo
Ha pasado mucho tiempo desde que les dije que soy un comando
¿Quién eres tú? No vine aquí a Miamanau, mhm
Los vuelvo locos como kabu-kabu, mhm
Siempre llego primero como si mi nombre fuera Abu, mhm
Dales, mm-mm-mm
Otro más, mm-mm-mm
Los estoy molestando, mm-mm-mm
Les duele, mm-mm-mm
Brrt
Levántalo, levántalo, levántalo, levántalo
Levántalo, levántalo, levántalo, levántalo
Ahh, oveja negra para siempre, oveja negra de por vida
Izgaaju hasta que nos vayamos, pandilleros de Antiworld
G.E. records, ¿me entiendes? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)
Mira mis eliminaciones
Anenih se enfoca en su sangre, no he terminado
Ellos no tienen NEPA, se alimentan de mi luz
Remy, la punta es todo lo que pones, ella se rinde
Vamos, estrangúlala como hipo
Juego sucio, tarjeta roja, el árbitro no puede expulsarnos
Kalamantus, pelea con tu bazoo-bazoo
Balotelli, ¿por qué siempre yo, marco el gol con yanga, tu papá?
Hulabalu, ¿puedes?
Someter, doblarla, ella me llama Shallipopi (Yo—)
Confundir, confundir
Cargo el arma como si fuera paranoico
Desde Lagos, disparo, llego a Illinois
Chico elegante, llegaré en un juguete caro
Como Burna Boy, okala madu, okala muo
¿Quién está ahí, quién está ahí, quién eres tú? (Okala muo)
No vine aquí a Miamanau, mhm (Ayy)
Los vuelvo locos como kabu-kabu, mhm (Ooh)
Siempre llego primero como si mi nombre fuera Abu, mhm
Dales, mm-mm-mm (Ahh)
Otro más, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
Los estoy molestando, mm-mm-mm (Los estoy molestando, oh)
Les duele, mm-mm-mm
Omo, les daré, mm-mm-mm
Otro más, mm-mm-mm (Grrt)
Los estoy molestando, mm-mm-mm
Les duele, mm-mm-mm
Chico Remy
Kala
Escrita por: Rema / Alex Lustig / CuBeatz / Klimperboy / London / ODUMODUBLVCK