YAYO
P
Anoti, anoti, anoti
Forget, forget fugazi
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week, I cop me a new car key
All the gyal dem love me, oh, what a feeling
I am shining, neck and my wrist icy
Water no get enemy but they hating on my water Fiji
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
Omo, I wan pa won
I get too many hits, I get jam oh
It's going, it's going, can't you see it's going?
Omo, I dey do gra-gra, like showkey
I no dey 'gree for anybody
I be trouble maker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yeah, I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep, now I dey on litty
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
YAYO
P
Anoti, anoti, anoti
Oublie, oublie le faux
Terrain pour Pinnock, ça m'a coûté un Richard Millie
Cette même semaine, je me suis pris une nouvelle clé de voiture
Toutes les filles m'adorent, oh, quel sentiment
Je brille, cou et poignet glacés
L'eau n'a pas d'ennemi mais ils détestent mon eau Fiji
Tôt le matin
Tôt le matin, je fais le show
Je fais des sous comme d'habitude
Je rends grâce à Dieu
Je suis chill, en mode Alexander Wang
Je fais le show, je fais la fête
Jour et nuit, on s'amuse
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
Tous mes gars, on reste bien haut oh
Mélange le ganja avec du tabac
Trop de moteurs dans ma cour oh
Je cherche comment je vais ranger ça oh
L'argent arrive dans mon compte oh
Comment faire de l'argent, c'est tout ce que je sais
Omo, je veux les plier
J'ai trop de hits, je fais le buzz oh
Ça avance, ça avance, tu ne vois pas que ça avance ?
Omo, je fais le show, comme Showkey
Je ne cède à personne
Je suis un fauteur de troubles, je fais chier
Je ne dis jamais désolé à personne
Ouais, je fais attention
Je gère tout en mode discret
J'ai une baddie qui sait, la, la sabilité
J'ai trop de facilités
Diamant seulement en pureté maximale
Shamayan toute la nuit, puis je me lève et je répète
La galère ne m'a pas laissé dormir, maintenant je suis en feu
Tôt le matin
Tôt le matin, je fais le show
Je fais des sous comme d'habitude
Je rends grâce à Dieu
Je suis chill, en mode Alexander Wang
Je fais le show, je fais la fête
Jour et nuit, on s'amuse
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
Tous mes gars, on reste bien haut oh
Mélange le ganja avec du tabac
Trop de moteurs dans ma cour oh
Je cherche comment je vais ranger ça oh
L'argent arrive dans mon compte oh
Comment faire de l'argent, c'est tout ce que je sais (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
Tous mes gars, on reste bien haut oh
Mélange le ganja avec du tabac (Mélange gan-gan, kpami oh)
Trop de moteurs dans ma cour oh
Je cherche comment je vais ranger ça oh
L'argent arrive dans mon compte oh
Comment faire de l'argent, c'est tout ce que je sais