YAYO
P
Anoti, anoti, anoti
Forget, forget fugazi
Land for Pinnock, cost me a Richard Millie
That same week, I cop me a new car key
All the gyal dem love me, oh, what a feeling
I am shining, neck and my wrist icy
Water no get enemy but they hating on my water Fiji
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
Omo, I wan pa won
I get too many hits, I get jam oh
It's going, it's going, can't you see it's going?
Omo, I dey do gra-gra, like showkey
I no dey 'gree for anybody
I be trouble maker, I dey worry
I no dey tell anybody sorry
Yeah, I dey give close marking
I dey run everything on a low-key
I get one baddie wey sabi the, the sabili', the sability
I get too many facility
Diamond only in highest purity
Shamayan all night, then wake up and repeat
Sapa no been let me sleep, now I dey on litty
Early morn'
Early mo-morning, I dey bomb
I dey cash out on a norm'
I give all glory to God
I dey on soft, rocking Alexander Wang
I dey kpolo, I dey ball
Day and night we having fun
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
All my guys we stay steady high oh
Mix the ganja with tobacco (Mix gan-gan, kpami oh)
Too many motor for my yard oh
I dey find how I go pack am oh
Money yakpa for my bank oh
How to make money is all I know
YAYO
P
Anoti, anoti, anoti
Vergeet, vergeet die nep
Grond voor Pinnock, kostte me een Richard Millie
Diezelfde week, koop ik een nieuwe autosleutel
Alle meiden houden van me, oh, wat een gevoel
Ik straal, nek en mijn pols ijskoud
Water heeft geen vijanden, maar ze haten op mijn Fiji-water
Vroeg in de ochtend
Vroeg in de mo-o-morgen, ik ben aan het knallen
Ik cash uit op een normale manier
Ik geef alle eer aan God
Ik ben relaxed, rockend Alexander Wang
Ik ben aan het chillen, ik ben aan het ballen
Dag en nacht hebben we plezier
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
Al mijn jongens blijven steady high oh
Mix de wiet met tabak
Te veel auto's voor mijn huis oh
Ik zoek uit hoe ik het kan inpakken oh
Geld stroomt binnen op mijn bank oh
Hoe je geld maakt is alles wat ik weet
Omo, ik wil ze pakken
Ik heb te veel hits, ik heb een jam oh
Het gaat, het gaat, zie je niet dat het gaat?
Omo, ik doe gra-gra, zoals showkey
Ik geef geen krimp voor niemand
Ik ben een troublemaker, ik maak je zorgen
Ik zeg tegen niemand sorry
Ja, ik geef close marking
Ik doe alles op een low-key
Ik heb een baddie die de, de sabili', de sability kent
Ik heb te veel faciliteiten
Diamanten alleen in de hoogste puurheid
Shamayan de hele nacht, dan opstaan en herhalen
Sapa heeft me niet laten slapen, nu ben ik aan de litty
Vroeg in de ochtend
Vroeg in de mo-o-morgen, ik ben aan het knallen
Ik cash uit op een normale manier
Ik geef alle eer aan God
Ik ben relaxed, rockend Alexander Wang
Ik ben aan het chillen, ik ben aan het ballen
Dag en nacht hebben we plezier
(Gi-, Gi-Gi-Giddem)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
Al mijn jongens blijven steady high oh
Mix de wiet met tabak
Te veel auto's voor mijn huis oh
Ik zoek uit hoe ik het kan inpakken oh
Geld stroomt binnen op mijn bank oh
Hoe je geld maakt is alles wat ik weet (Yippy yayo, oh)
Yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (Yippy yayo, oh)
Al mijn jongens blijven steady high oh
Mix de wiet met tabak (Mix gan-gan, kpami oh)
Te veel auto's voor mijn huis oh
Ik zoek uit hoe ik het kan inpakken oh
Geld stroomt binnen op mijn bank oh
Hoe je geld maakt is alles wat ik weet
Escrita por: Altims, Rema, Peace Emmanuel Oredope