Double Double
Eh iyee
Onye egwu mu
Reeh
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account e balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell police oh
Them go see confusion
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Nwa oh
Everything na double double
Chei
My ube oyibo
I dey pray yibe
When something go carry you
Come my way amankwe
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one
Samankwe samankwe
See you will never forget oh
Ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh
Ah ah ah
Ask your bestie janet o baby oh
Ah ah ah
Otu osi gaa na mess oh
Ah ah ah
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
You belong
Mi o mo bi o sen se mi o
If you go
Them be tell mo ti roko
If you leave
Them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me
Tata no go talk another laye
If you let me mekwu
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
We no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga ga ja
If you give me love o
I fit Gucci ati Prada
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Nwannem neje neje nejenu oh
Onyeoma chotara nwanyi oma
Agabago nu oh
Ooh ooh ooh
O ka anyi si eme
Doppelt Doppelt
Eh iyee
Mein Musikpartner
Reeh
Wenn ich dich nicht heirate
Dann sag ich, ich bin verrückt
Sag es deiner Mutter
Sag es deinem Vater
Lass uns verbandeln
Das Geld wird auf dich niederfallen
Der Segen ist unterwegs
Jeder Mann, der Streit bringt
Kind, das ist Donner
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Jeder Mann, der Streit bringt
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Alles ist doppelt doppelt
Sieh, ich habe die Zusicherung
Du hast es in Dollar
Alles für dich
Mein Konto ist im Gleichgewicht
Sieh, ich habe diese Mission
Übertragungsvision
Und wenn du die Polizei informierst
Werden sie Verwirrung sehen
Wenn ich dich nicht heirate
Dann sag ich, ich bin verrückt
Sag es deiner Mutter
Sag es deinem Vater
Lass uns verbandeln
Das Geld wird auf dich niederfallen
Der Segen ist unterwegs
Jeder Mann, der Streit bringt
Kind, das ist Donner
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Jeder Mann, der Streit bringt
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Kind oh
Alles ist doppelt doppelt
Chei
Mein weißes Obst
Ich bete für ein Wunder
Wann wird etwas dich
Auf meinen Weg bringen, Amankwe
Lass uns einfach das Spiel spielen
In der weißen Stadt
Denn wir haben dich eins zu eins
Samankwe samankwe
Sieh, du wirst es nie vergessen
Ah ah ah
Ich überwache dein Band
Ah ah ah
Frag deine beste Freundin, Janet, oh Baby
Ah ah ah
Wie geht's weiter, Mess
Ah ah ah
Wenn ich dich nicht heirate
Dann sag ich, ich bin verrückt
Sag es deiner Mutter
Sag es deinem Vater
Lass uns verbandeln
Das Geld wird auf dich niederfallen
Der Segen ist unterwegs
Jeder Mann, der Streit bringt
Kind, das ist Donner
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Jeder Mann, der Streit bringt
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Alles ist doppelt doppelt
Fa mi mo
Fa mi mo, kaufe, Baby oh
Du gehörst
Ich weiß nicht, wie es geht, aber ich weiß es
Wenn du gehst
Sie haben mir gesagt, ich soll herausfinden
Wenn du gehst
Sie haben mir gesagt, du wirst es vergessen
Wenn du mir Liebe gibst
Werde ich nie einer anderen Lüge geben
Wenn du mir einen Kuss gibst
Werde ich nie einer anderen, niemals
Wenn du mich liebst
Tata wird nicht eine andere Lüge sagen
Wenn du es mir erlaubst
Werde ich es anderen nicht erzählen, niemals
Wenn du mir Liebe gibst
Werde ich dein Herz nicht zerbrechen lassen
Wenn du mir Liebe gibst
Werden wir unser Zuhause nicht zerstreuen
Wenn du mir Liebe gibst, Baby
Wa ma ga ga ja
Wenn du mir Liebe gibst, oh
Ich könnte Gucci und Prada tragen
Wenn ich dich nicht heirate
Dann sag ich, ich bin verrückt
Sag es deiner Mutter
Sag es deinem Vater
Lass uns verbandeln
Das Geld wird auf dich niederfallen
Der Segen ist unterwegs
Jeder Mann, der Streit bringt
Kind, das ist Donner
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Jeder Mann, der Streit bringt
Ah ja
Feuer, Feuer, vertreib sie alle
Alles ist doppelt doppelt
Mein Geschwister, komm langsam her
Guter Mensch, nimm dir eine gute Frau
Schau nicht weg, oh
Ooh ooh ooh
Wie wir es machen.