Double Double
Eh iyee
Onye egwu mu
Reeh
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account e balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell police oh
Them go see confusion
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Nwa oh
Everything na double double
Chei
My ube oyibo
I dey pray yibe
When something go carry you
Come my way amankwe
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one
Samankwe samankwe
See you will never forget oh
Ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh
Ah ah ah
Ask your bestie janet o baby oh
Ah ah ah
Otu osi gaa na mess oh
Ah ah ah
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
You belong
Mi o mo bi o sen se mi o
If you go
Them be tell mo ti roko
If you leave
Them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me
Tata no go talk another laye
If you let me mekwu
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
We no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga ga ja
If you give me love o
I fit Gucci ati Prada
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Nwannem neje neje nejenu oh
Onyeoma chotara nwanyi oma
Agabago nu oh
Ooh ooh ooh
O ka anyi si eme
Double Double
Eh iyee
Mon gars, écoute-moi
Reeh
Si je ne t'épouse pas
C'est que je suis devenu fou
Dis à ta mère
Dis à ton père
Qu'on se parle
L'argent va tomber sur toi
Les bénédictions arrivent
Tout homme qui sépare
C'est un coup de tonnerre
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout homme qui sépare
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout est double double
Regarde, j'ai des garanties
Tu as des dollars
Tout pour toi
Mon compte est équilibré
Regarde, j'ai cette mission
Transmission vision
Et si tu dis à la police oh
Ils vont voir la confusion
Si je ne t'épouse pas
C'est que je suis devenu fou
Dis à ta mère
Dis à ton père
Qu'on se parle
L'argent va tomber sur toi
Les bénédictions arrivent
Tout homme qui sépare
C'est un coup de tonnerre
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout homme qui sépare
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Nwa oh
Tout est double double
Chei
Mon ube oyibo
Je prie pour toi
Quand quelque chose va te ramener
Vers moi, amankwe
Qu'on aille jouer au ludo
Dans le pays des blancs
Pour avoir un tête-à-tête
Samankwe samankwe
Tu ne vas jamais oublier oh
Ah ah ah
Je vais te faire écouter une cassette oh
Ah ah ah
Demande à ta meilleure amie Janet oh bébé oh
Ah ah ah
Otu osi gaa na mess oh
Ah ah ah
Si je ne t'épouse pas
C'est que je suis devenu fou
Dis à ta mère
Dis à ton père
Qu'on se parle
L'argent va tomber sur toi
Les bénédictions arrivent
Tout homme qui sépare
C'est un coup de tonnerre
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout homme qui sépare
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout est double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra bébé oh
Tu es à moi
Mi o mo bi o sen se mi o
Si tu pars
Ils m'ont dit que ça va être dur
Si tu pars
Ils m'ont dit que ça va être triste
Si tu me donnes de l'amour
Je ne donnerai pas à une autre laye
Si tu m'embrasses
Je ne donnerai pas à une autre rara
Si tu m'aimes
Tata ne va pas dire une autre laye
Si tu me laisses mekwu
Je ne vais pas mekwu une autre rara
Si tu me donnes de l'amour
Je ne laisserai pas ton cœur se briser
Si tu me donnes de l'amour
On ne laissera pas notre maison se détruire
Si tu me donnes de l'amour bébé
Wa ma ga ga ja
Si tu me donnes de l'amour oh
Je peux porter Gucci et Prada
Si je ne t'épouse pas
C'est que je suis devenu fou
Dis à ta mère
Dis à ton père
Qu'on se parle
L'argent va tomber sur toi
Les bénédictions arrivent
Tout homme qui sépare
C'est un coup de tonnerre
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout homme qui sépare
Ah ouais
Feu, feu, chasse-les tous
Tout est double double
Nwannem neje neje nejenu oh
Onyeoma chotara nwanyi oma
Agabago nu oh
Ooh ooh ooh
O ka anyi si eme