395px

Dubbel Dubbel

Rudeboy

Double Double

Eh iyee
Onye egwu mu
Reeh
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze

Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah

Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Everything na double double
See I get assurance

You get in dollars
Anything for you
My account e balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell police oh
Them go see confusion

If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessing dey on the way

Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Nwa oh
Everything na double double

Chei
My ube oyibo
I dey pray yibe
When something go carry you
Come my way amankwe
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one

Samankwe samankwe
See you will never forget oh
Ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh
Ah ah ah
Ask your bestie janet o baby oh
Ah ah ah

Otu osi gaa na mess oh
Ah ah ah
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate

Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah

Fire fire chase them all away
Everything na double double
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
You belong
Mi o mo bi o sen se mi o
If you go

Them be tell mo ti roko
If you leave
Them be tell mo ti daro
If you give me love
I no go give another laye
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me

Tata no go talk another laye
If you let me mekwu
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
We no go let our home scatter
If you give me love baby

Wa ma ga ga ja
If you give me love o
I fit Gucci ati Prada
If I no marry you
Na I'm be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate

Money go fall on you
Blessing dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Ah yeah
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Ah yeah

Fire fire chase them all away
Everything na double double
Nwannem neje neje nejenu oh
Onyeoma chotara nwanyi oma
Agabago nu oh
Ooh ooh ooh
O ka anyi si eme

Dubbel Dubbel

Eh iyee
Mijn muzikant
Reeh
Als ik jou niet trouw
Dan ben ik gewoon gek

Vertel het je moeder
Vertel het je vader
Laten we het bespreken
Geld zal op je vallen
Zegeningen zijn onderweg
Elke man die scheiding brengt
Jongen, dat is bliksem
Ah ja

Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Elke man die scheiding brengt
Ah ja
Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Alles is dubbel dubbel
Kijk, ik heb zekerheid

Je hebt dollars
Alles voor jou
Mijn rekening is in balans
Kijk, ik heb deze missie
Transmissie visie
En als je de politie vertelt oh
Zij zullen verwarring zien

Als ik jou niet trouw
Dan ben ik gewoon gek
Vertel het je moeder
Vertel het je vader
Laten we het bespreken
Geld zal op je vallen
Zegeningen zijn onderweg

Elke man die scheiding brengt
Jongen, dat is bliksem
Ah ja
Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Elke man die scheiding brengt
Ah ja
Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Jongen oh
Alles is dubbel dubbel

Chei
Mijn witte avocado
Ik bid voor je
Wanneer zal iets jou
Mijn kant op komen amankwe
Laten we ludo spelen
In het buitenland
Voor jouw één op één

Samankwe samankwe
Kijk, je zult het nooit vergeten oh
Ah ah ah
Ik neem je op cassette oh
Ah ah ah
Vraag je beste vriendin Janet oh baby oh
Ah ah ah

Hoe gaat het zo rommelig oh
Ah ah ah
Als ik jou niet trouw
Dan ben ik gewoon gek
Vertel het je moeder
Vertel het je vader
Laten we het bespreken

Geld zal op je vallen
Zegeningen zijn onderweg
Elke man die scheiding brengt
Jongen, dat is bliksem
Ah ja
Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Elke man die scheiding brengt
Ah ja

Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Alles is dubbel dubbel
Fa mi mo
Fa mi mo ra baby oh
Jij hoort erbij
Mi o mo bi o sen se mi o
Als je gaat

Ze hebben me verteld dat het moeilijk is
Als je vertrekt
Ze hebben me verteld dat het pijn doet
Als je me liefde geeft
Zal ik geen ander laye geven
Als je me kust
Zal ik geen ander rara geven
Als je van me houdt

Tata zal niet zeggen dat het een ander laye is
Als je me laat mekwu
Zal ik geen andere rara mekwu
Als je me liefde geeft
Zal ik je hart niet laten breken
Als je me liefde geeft
Zullen we ons huis niet laten vergaan
Als je me liefde geeft baby

Wa ma ga ga ja
Als je me liefde geeft oh
Ik kan Gucci en Prada aan
Als ik jou niet trouw
Dan ben ik gewoon gek
Vertel het je moeder
Vertel het je vader
Laten we het bespreken

Geld zal op je vallen
Zegeningen zijn onderweg
Elke man die scheiding brengt
Jongen, dat is bliksem
Ah ja
Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Elke man die scheiding brengt
Ah ja

Vuur, vuur jaagt ze allemaal weg
Alles is dubbel dubbel
Nwannem neje neje nejenu oh
Een goede man zoekt een goede vrouw
Agabago nu oh
Ooh ooh ooh
O ka anyi si eme

Escrita por: Olamide / Rudeboy