395px

Bae Bae

Ruger & BNXN

Bae Bae

Wetin be your p tonight?
I dey yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to naija by dawn

Uh uh, ogochukwu no
Me I de for you and ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for nicon

Wetin be your p tonight?
I de yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
ṣe make we dey move, bae bae?

Bae Bae

Was ist dein Plan für heute Nacht?
Ich bin heute in den Staaten
Lass mich heute Nacht mit dir spielen
Nur du und ich heute Nacht
Ich bin so wütend heute Nacht
Mach mich heute Nacht glücklich
Wenn du heute Nacht rauchst
Dann gebe ich dir heute Nacht was zurück, ja

Oh bae bae, ich fühle mich gut, bae bae
Weiß nicht, ob du es auch fühlst, bae bae
Sollen wir uns bewegen, bae bae?
Es überfordert mich schon seit Tagen
Mein Inneres ist süß, bae bae
Wie kannst du sagen, ich vermisse dich nicht, bae bae?
Sollen wir uns bewegen, bae bae?

Ah! Ogozini, ich gehe
Lass uns unsere Nachbarn hören
Und ich werde ein Gummi benutzen, kein Nylon
Dann fliege ich dich bis zum Morgengrauen zurück nach Nigeria

Uh uh, ogochukwu, nein
Ich bin für dich da und Gott hört
Wie ich dich aus dem Nylon reiße
Ich habe einen Termin im Nicon gebucht

Was ist dein Plan für heute Nacht?
Ich bin heute in den Staaten
Lass mich heute Nacht mit dir spielen
Nur du und ich heute Nacht
Ich bin so wütend heute Nacht
Mach mich heute Nacht glücklich
Wenn du heute Nacht rauchst
Dann gebe ich dir heute Nacht was zurück, ja

Oh bae bae, ich fühle mich gut, bae bae
Weiß nicht, ob du es auch fühlst, bae bae
Sollen wir uns bewegen, bae bae?
Es überfordert mich schon seit Tagen
Mein Inneres ist süß, bae bae
Wie kannst du sagen, ich vermisse dich nicht, bae bae?
Sollen wir uns bewegen, bae bae?

Escrita por: