395px

Asiwaju

Ruger

Asiwaju

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me gen-z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me

As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o

I'm on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
When I say kukuruku! Cook that thing
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be jjc
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
No go reason me less, omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh

Asiwaju

Hombre drogándose hasta desaparecer
Si la vibra no es pura, me voy
Alboroto, cada vez que salimos
Los hombres afuera, no estamos en casa
No nos busques, no estamos en casa
No ves la plata, la hemos derrochado
Gracias a Dios que el tonto pagó
Ope oh

Mira, estoy por delante de ellos, asiwaju
Soy un maldito jugador, ighalo soy yo
Nadie puede hablarme mierda
En mi ciudad, vas a cobrar
Mira, soy yo quien lidera, asiwaju
Soy un maldito jugador, ighalo soy yo
Nadie puede hablarme mierda
En mi ciudad, vas a cobrar

Salud por mis amigos y pandilla
Cuando los llamo, todos llegan rápido
Armados con armas y espadas
Traemos el infierno a cualquiera que intente probarme
Soy tu papá, tu tío, tu viejo
Soy un hombre mayor, no me llames gen-z
Hermano, manteniéndolos a raya
Me he ido lejos, nunca pueden alcanzarme

Mientras mi chisme se va
Mi esposa blanca ha llegado
Chico, mi polo blanco, mi cara muestra
Chico dulce de por vida, no sabes
Tu chica seria está molestando mi teléfono
Ya está detrás, no sabes
Todos los días lo manejamos en código
Deberías saber cómo va la cosa

Hombre drogándose hasta desaparecer
Si la vibra no es pura, me voy
Alboroto, cada vez que salimos
Los hombres afuera, no estamos en casa
No nos busques, no estamos en casa
No ves la plata, la hemos derrochado
Gracias a Dios que el tonto pagó
Ope oh

Mira, estoy por delante de ellos, asiwaju
Soy un maldito jugador, ighalo soy yo
Nadie puede hablarme mierda
En mi ciudad, vas a cobrar
Mira, soy yo quien lidera, asiwaju
Soy un maldito jugador, ighalo soy yo
Nadie puede hablarme mierda
En mi ciudad, vas a cobrar

Estoy en un estilo diferente
Musculosa, cinturón y jeans rotos
Soy demasiado sabio, no puedo perder ese dinero
Dios mío, truena mi cuerpo con bendiciones
¡Amigo! ¡Amigo! Deja eso
Cuando digo kukuruku! Cocina eso
¿Quién lo che- quién lo revisa, mira eso
Cara blanca, trasero negro, rechazo eso
Que nadie intente estresarme, no soy un novato
No sé si lo entiendes, en una calificación superior, afiliado con el mejor equipo
¿Quieres competir conmigo? No hacemos lo mismo
Una canoa no es una moto acuática, chico, ¿qué dices?
No me subestimes, chico, te llevarás una sorpresa
Lo hago diligentemente
Pueden intentarlo conmigo, pueden intentar engañarme

Hombre drogándose hasta desaparecer
Si la vibra no es pura, me voy
Alboroto, cada vez que salimos
Los hombres afuera, no estamos en casa
No nos busques, no estamos en casa
No ves la plata, la hemos derrochado
Gracias a Dios que el tonto pagó
Ope oh

Hombre drogándose hasta desaparecer
Si la vibra no es pura, me voy
Alboroto, cada vez que salimos
Los hombres afuera, no estamos en casa
No nos busques, no estamos en casa
No ves la plata, la hemos derrochado
Gracias a Dios que el tonto pagó
Ope oh

Escrita por: