395px

Kristy

Ruger

Kristy

Tell me where you Dey go?
Girl, I need you here right now, where you Dey go?
High me spirit
High me soul
Stay in a me yard till Sun down

Bum bum sweeter than Mirinda
Than Mirinda
Caterpillar big tipper
London diva
Buy you visa
Buy you visa
Tequila give me ginger

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

I'll never be done with your love
Just know I'll be here for the long run
Come rain, come Sun, I'll be right here
Need me anywhere, I'm right there
You living rent free in my heart
Right here the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your

Bum bum sweeter than Mirinda
Than Mirinda
Caterpillar big tipper
London diva
Buy you visa
Buy you visa
Tequila give me ginger

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

Kristy

Dime, ¿a dónde vas?
Chica, te necesito aquí ahora, ¿a dónde vas?
Eleva mi espíritu
Eleva mi alma
Quédate en mi casa hasta que anochezca

Bum bum más dulce que Mirinda
Que Mirinda
Oruga gran propina
Divina de Londres
Te compro la visa
Te compro la visa
Tequila me da jengibre

Fresca como el pan que hicieron hoy
Oye, no necesitas Mary Kay
Oye, tú eres para llevar
Otras chicas aún están aprendiendo
Déjame darte un buen trasero
Kristy, ¿estás aquí?

Fresca como el pan que hicieron hoy
Oye, no necesitas Mary Kay
Oye, tú eres para llevar
Otras chicas aún están aprendiendo
Déjame darte un buen trasero
Kristy, ¿estás aquí?

Nunca me cansaré de tu amor
Solo sabe que estaré aquí a largo plazo
Venga lluvia, venga sol, estaré aquí
Si me necesitas en cualquier lugar, ahí estaré
Vives sin pagar en mi corazón
Justo aquí, al lado izquierdo de mi pecho
Cariño, te juro lealtad
Porque tu

Bum bum más dulce que Mirinda
Que Mirinda
Oruga gran propina
Divina de Londres
Te compro la visa
Te compro la visa
Tequila me da jengibre

Fresca como el pan que hicieron hoy
Oye, no necesitas Mary Kay
Oye, tú eres para llevar
Otras chicas aún están aprendiendo
Déjame darte un buen trasero
Kristy, ¿estás aquí?

Fresca como el pan que hicieron hoy
Oye, no necesitas Mary Kay
Oye, tú eres para llevar
Otras chicas aún están aprendiendo
Déjame darte un buen trasero
Kristy, ¿estás aquí?

Escrita por: D'Prince, Ruger, Uche Martins Chukwudi