395px

Kristy

Ruger

Kristy

Tell me where you Dey go?
Girl, I need you here right now, where you Dey go?
High me spirit
High me soul
Stay in a me yard till Sun down

Bum bum sweeter than Mirinda
Than Mirinda
Caterpillar big tipper
London diva
Buy you visa
Buy you visa
Tequila give me ginger

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

I'll never be done with your love
Just know I'll be here for the long run
Come rain, come Sun, I'll be right here
Need me anywhere, I'm right there
You living rent free in my heart
Right here the left side of my chest
Baby, I pledge my allegiance to you
Because your

Bum bum sweeter than Mirinda
Than Mirinda
Caterpillar big tipper
London diva
Buy you visa
Buy you visa
Tequila give me ginger

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

Fresh like bread wey dem do today
Omo you no need Mary Kay
Omo he you be take away
Other girls dem still Dey learn
Make I give you bottom belle
Kristy shey you Dey here

Kristy

Dis-moi où tu vas ?
Fille, j'ai besoin de toi ici maintenant, où tu vas ?
Élever mon esprit
Élever mon âme
Reste dans ma cour jusqu'au coucher du soleil

Bum bum plus sucré que Mirinda
Que Mirinda
Chenille gros pourboire
Diva de Londres
Je t'achète un visa
Je t'achète un visa
Tequila me donne du gingembre

Frais comme le pain qu'ils ont fait aujourd'hui
Omo, tu n'as pas besoin de Mary Kay
Omo, tu es à emporter
Les autres filles apprennent encore
Laisse-moi te donner un beau derrière
Kristy, tu es là ?

Frais comme le pain qu'ils ont fait aujourd'hui
Omo, tu n'as pas besoin de Mary Kay
Omo, tu es à emporter
Les autres filles apprennent encore
Laisse-moi te donner un beau derrière
Kristy, tu es là ?

Je ne serai jamais fatigué de ton amour
Sache juste que je serai là pour le long terme
Qu'il pleuve, qu'il fasse soleil, je serai là
Besoin de moi n'importe où, je suis là
Tu vis gratuitement dans mon cœur
Juste ici, à gauche de ma poitrine
Bébé, je te fais allégeance
Parce que ton

Bum bum plus sucré que Mirinda
Que Mirinda
Chenille gros pourboire
Diva de Londres
Je t'achète un visa
Je t'achète un visa
Tequila me donne du gingembre

Frais comme le pain qu'ils ont fait aujourd'hui
Omo, tu n'as pas besoin de Mary Kay
Omo, tu es à emporter
Les autres filles apprennent encore
Laisse-moi te donner un beau derrière
Kristy, tu es là ?

Frais comme le pain qu'ils ont fait aujourd'hui
Omo, tu n'as pas besoin de Mary Kay
Omo, tu es à emporter
Les autres filles apprennent encore
Laisse-moi te donner un beau derrière
Kristy, tu es là ?

Escrita por: