395px

Encuéntrame

Shallipopi

Find Me

(Ent—)
They call me Shalipopi
(En, en, en, enter)
Only one Pluto Presido

Everyday when I wake up, money dey find me o (ehn)
Before money con dey find me, many people dey whine me o
I work but e tire me (say) from seven jobs dem fire me (say)
Na 'cause I dey smoke igbo, fly like flamingo o (confirm)
People never put mouth (say) for my matter I go put them to rest
Where I from come no be clear eye, so if you dey whine we many wey go vex (no go dey)

The kind money you go get dem go dey find you (ehn)
Naim make dem dey find me o (confirm)
Elon dey find me o
President dey find me o (ehn)
Governor dey find me (say)
All of dem, dem dey find me o (confirm)
Elon dey find me o (ehn)
President dey find me o (say)
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o

Find me, find me (ehn), them a find me (confirm)
Diamonds on my neck and my wrist e be icy (say)
I'm in New York city, NYC (clear)
Curry on the beat, so the beat might be spicy (clear)
No go try me I fit take action (eh)
Take action with my pump action (ehn)
No need for any interaction (eh)
No dey call my phone if nor be transaction (ehn)
Wait, no go try me I fit take action (confirm)
Take action with my pump action (clear road)
No need for any interaction (say)
No dey call my phone if nor be transaction, wait (no go dey)

Everyday when I wake up, money dey find me o (ehn)
Before money con dey find me, many people dey whine me o
I work but e tire me (eh), from seven jobs dem fire me (eh)
Na 'cause I dey smoke igbo, fly like flamingo o (confirm)
People never put mouth for my matter I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye, so if you dey whine we many wey go vex (no go dey)

The kind money wey you go get dem go dey find you (ehn)
Naim make dem dey find me o (yo X, Confirm)
Dey find me (goons dey)
Dey find me o (ehn)

Encuéntrame

(Ent—)
Me llaman Shalipopi
(En, en, en, entra)
Solo un Pluto Presido

Cada día cuando me despierto, el dinero me busca o (ehn)
Antes de que el dinero me buscara, mucha gente me estaba jodiendo o
Trabajo pero me cansa (digo) de siete trabajos me despidieron (digo)
Es porque fumo mota, vuelo como un flamenco o (confirmado)
La gente no se ha metido (digo) en mi asunto, los voy a poner en su lugar
De donde vengo no es claro, así que si te estás burlando, muchos se van a enojar (no lo hagas)

El tipo de dinero que vas a tener, te va a buscar (ehn)
Por eso es que me buscan o (confirmado)
Elon me busca o
El presidente me busca o (ehn)
El gobernador me busca (digo)
Todos ellos, me están buscando o (confirmado)
Elon me busca o (ehn)
El presidente me busca o (digo)
El gobernador me busca
Todos ellos, me están buscando o

Encuéntrame, encuéntrame (ehn), ellos me buscan (confirmado)
Diamantes en mi cuello y en mi muñeca, son fríos (digo)
Estoy en la ciudad de Nueva York, NYC (claro)
Curry en el ritmo, así que el beat puede ser picante (claro)
No me intentes, puedo tomar acción (eh)
Tomar acción con mi escopeta (ehn)
No necesito ninguna interacción (eh)
No me llames si no es una transacción (ehn)
Espera, no me intentes, puedo tomar acción (confirmado)
Tomar acción con mi escopeta (camino claro)
No necesito ninguna interacción (digo)
No me llames si no es una transacción, espera (no lo hagas)

Cada día cuando me despierto, el dinero me busca o (ehn)
Antes de que el dinero me buscara, mucha gente me estaba jodiendo o
Trabajo pero me cansa (eh), de siete trabajos me despidieron (eh)
Es porque fumo mota, vuelo como un flamenco o (confirmado)
La gente no se ha metido en mi asunto, los voy a poner en su lugar
De donde vengo no es claro, así que si te estás burlando, muchos se van a enojar (no lo hagas)

El tipo de dinero que vas a tener, te va a buscar (ehn)
Por eso es que me buscan o (yo X, confirmado)
Me buscan (los chicos)
Me buscan o (ehn)

Escrita por: Crown Uzama