Free Service
Yo, X
Them call me Shallipopi
Pluto Presido
Gi- Giddem
Day break, everywhere burst
Everywhere stew, money dey rush
Vacation for me and all my blood
As I dey credit alert dey drop
You can't love me, it's not by force
If not money talk, I'm not involved
Na where them go pay me I dey find
I no dey find free service
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
That thing, that fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey
But the only way wey no fit show map
Shey you know say na Pluto ways
New school Michael Jackson
Dem call me Shalli, if you asking
Look at me soft, I'm looking fancy
Baby put it on me, do it nasty
Dorobucci like Don Jazzy
I dey vacation for Miami
No go dey try cross my lane
Make we no get misunderstanding
Na payday, everyday say na payday
No go think say na play play
Me dey go, me I dey dey, on my way way
Na payday, everyday say na payday
No go think say na play play
We dey go, me I dey dey, on my way way
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
That thing, that fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto way
Confirm
Yo, X
Giddem
Servicio Gratis
Yo, X
Me llaman Shallipopi
Pluto Presido
Gi- Giddem
Amanecer, todo explota
Por todas partes hay desmadre, el dinero no para
Vacaciones para mí y toda mi gente
Mientras me llegan las alertas de crédito
No puedes quererme, no es por obligación
Si no es por dinero, no estoy involucrado
Busco donde me paguen, eso es lo que quiero
No estoy buscando servicio gratis
Servicio gratis o servicio premium
Chico de Benin, puedo mostrarte magia
Las chicas me llaman papi
Me gusta cuando mueves eso
Servicio gratis o servicio premium
Chico de Benin, puedo mostrarte magia
Las chicas me llaman papi
Me gusta cuando mueves eso
Eso, esa cosa gruesa que me vuelve loco
Permíteme, déjame tocar, me vuelve loco
Déjame poner mi cosa dentro de tu cosa para que confirmes que está bien
Pero la única forma que no puede mostrar el mapa
¿Sabes que es el camino de Pluto?
Nuevo estilo Michael Jackson
Me llaman Shalli, si preguntas
Mírame suave, me veo elegante
Cariño, ponlo sobre mí, hazlo salvaje
Dorobucci como Don Jazzy
Estoy de vacaciones en Miami
No intentes cruzar mi camino
Para que no haya malentendidos
Es día de pago, todos los días son día de pago
No pienses que es un juego
Yo me voy, yo estoy en mi camino
Es día de pago, todos los días son día de pago
No pienses que es un juego
Nos vamos, yo estoy en mi camino
Servicio gratis o servicio premium
Chico de Benin, puedo mostrarte magia
Las chicas me llaman papi
Me gusta cuando mueves eso
Servicio gratis o servicio premium
Chico de Benin, puedo mostrarte magia
Las chicas me llaman papi
Me gusta cuando mueves eso
Eso, esa cosa gruesa que me vuelve loco
Permíteme, déjame tocar, me vuelve loco
Déjame poner mi cosa dentro de tu cosa para que confirmes que está bien
Pero la única forma que no puede mostrar el mapa
¿Sabes que es el camino de Pluto?
Confirma
Yo, X
Giddem