Free Service
Yo, X
Them call me Shallipopi
Pluto Presido
Gi- Giddem
Day break, everywhere burst
Everywhere stew, money dey rush
Vacation for me and all my blood
As I dey credit alert dey drop
You can't love me, it's not by force
If not money talk, I'm not involved
Na where them go pay me I dey find
I no dey find free service
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
That thing, that fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey
But the only way wey no fit show map
Shey you know say na Pluto ways
New school Michael Jackson
Dem call me Shalli, if you asking
Look at me soft, I'm looking fancy
Baby put it on me, do it nasty
Dorobucci like Don Jazzy
I dey vacation for Miami
No go dey try cross my lane
Make we no get misunderstanding
Na payday, everyday say na payday
No go think say na play play
Me dey go, me I dey dey, on my way way
Na payday, everyday say na payday
No go think say na play play
We dey go, me I dey dey, on my way way
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy, I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
That thing, that fat thing wey dey scatter my brain
Permit me, make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing so you can confirm evain dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto way
Confirm
Yo, X
Giddem
Service Gratuit
Yo, X
On m'appelle Shallipopi
Pluto Presido
Gi- Giddem
Le jour se lève, tout explose
Partout c'est le bazar, l'argent arrive à flots
Vacances pour moi et toute ma famille
Alors que les alertes de crédit tombent
Tu peux pas m'aimer, c'est pas une obligation
Si c'est pas pour parler d'argent, je suis pas là
C'est là où on va me payer que je cherche
Je ne cherche pas de service gratuit
Service gratuit ou service payant
Gamin de Bénin, je peux te montrer de la magie
Les filles m'appellent papa
J'aime quand tu secoues ce truc
Service gratuit ou service payant
Gamin de Bénin, je peux te montrer de la magie
Les filles m'appellent papa
J'aime quand tu secoues ce truc
Ce truc, ce gros truc qui me fait perdre la tête
Permets-moi, laisse-moi toucher, ça me fait perdre la tête
Laisse-moi mettre mon truc dans le tien pour que tu puisses confirmer que ça y est
Mais la seule façon qui ne peut pas montrer la carte
Tu sais que c'est le chemin de Pluto
Nouveau Michael Jackson
On m'appelle Shalli, si tu demandes
Regarde-moi doucement, je fais le beau
Bébé, mets-le sur moi, fais-le salement
Dorobucci comme Don Jazzy
Je suis en vacances à Miami
Ne tente pas de croiser ma route
Pour qu'on n'ait pas de malentendu
C'est jour de paie, tous les jours c'est jour de paie
Ne pense pas que c'est pour rigoler
Je m'en vais, moi je suis là, sur mon chemin
C'est jour de paie, tous les jours c'est jour de paie
Ne pense pas que c'est pour rigoler
On y va, moi je suis là, sur mon chemin

Confirme
Yo, X
Giddem