395px

Ayo

Simi

Ayo

Legendary beats
My blessing come down, favour fall down on me
Goodness and mercy follow me everyday
Everything when I touch for this life, anything when I want
Shey na mansion o? Shey na Porsche o?
Na me get am o (amen)
If dem dey doubt, no mind them
If bad belle come make you bind them
My time don come oh, ayo wa ba le mi o
Ire oh (ire), ayo mi de oh (ayo mi de)

Everyday oh, showers of blessings rain on me
Shey na money wey you want o? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya oh)
Time don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, where ever we go
Victory wey no dey finish, ani temi ni oh
Loke loke, you no go run down

No more tension, no wahala
Tori ola wole, owo ti de oh
Pounds ati dollars (temi ni oh)
Ayo ati alafia (ko je temi o)
Olowo lowo bi adenuga, if you believe oh
Shey amin o, ani ko shey amin o (amin)
Ire oh (ire), ayo mi de (ayo mi de)
Everyday oh, showers of blessing rain on me
Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi o fe ra moto? (oya o)

Time e don come oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Happiness knocking (wole wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, oya ko ma ro (emi re o, eh-eh)
Oya dance the dance of olowo (olowo)
As you go, money go follow
Before you ask, God go answer
Ayo, ayo, ayo
Ayo ti mi de le oh (ti mi de le o)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)

Shey na money wey you want oh? (owa o)
Abi bi o fe ra moto? (oya o)
Time don come oh (oh o) joy don come
(Ayo wa ba lemi o)
Happiness knocking (wo le wa)
Prosperity something (l'on kpe wa)
And blessing calling (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Make this love dey sweet me for body (e wa gba le mi o)
Ireti wo lemi oh (ireti wo lemi oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)

Ayo

Legendäre Beats
Mein Segen kommt herab, Gunst fällt auf mich
Güte und Barmherzigkeit folgen mir jeden Tag
Alles, was ich in diesem Leben berühre, alles, was ich will
Ist es ein Herrenhaus? Ist es ein Porsche?
Das gehört mir (Amen)
Wenn sie zweifeln, lass sie reden
Wenn Neid kommt, mach sie klein
Meine Zeit ist gekommen, ayo wa ba le mi o
Wohlstand oh (wohlstand), mein Glück ist hier (mein Glück ist hier)

Jeden Tag oh, Regenschauer des Segens fallen auf mich
Willst du Geld? (owa o)
Oder willst du ein Auto? (oya oh)
Die Zeit ist gekommen oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Glück klopft an (wo le wa)
Wohlstand kommt (l'on kpe wa)
Und Segen ruft (oh o, ayo wa ba le mi o)
Asiri wa ah bo, wo auch immer wir hingehen
Sieg, der nie endet, das gehört mir oh
Hoch und runter, du wirst nicht fallen

Kein Stress mehr, keine Probleme
Tori ola wole, das Geld ist da oh
Pfund und Dollar (das gehört mir oh)
Freude und Frieden (gehört mir nicht)
Reicher als ein König, wenn du glaubst oh
Ist das Amen? Oder ist das kein Amen? (Amen)
Wohlstand oh (wohlstand), mein Glück ist hier (mein Glück ist hier)
Jeden Tag oh, Regenschauer des Segens fallen auf mich
Willst du Geld? (owa o)
Oder willst du ein Auto? (oya o)

Die Zeit ist gekommen oh (oh o, ayo wa ba le mi o)
Glück klopft an (wole wa)
Wohlstand kommt (l'on kpe wa)
Und Segen ruft (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ate wa ko mi aro (ate wa ko mi aro)
Ate wa ko mi aro
Olorire, lass uns tanzen (emi re o, eh-eh)
Komm, tanz den Tanz des Reichtums (Reichtum)
Wenn du gehst, wird das Geld folgen
Bevor du fragst, wird Gott antworten
Ayo, ayo, ayo
Ayo ist hier (ist hier)
Ola bamidele (pa ra ra ra ra, pa ra ra ra ra)

Willst du Geld? (owa o)
Oder willst du ein Auto? (oya o)
Die Zeit ist gekommen oh (oh o) Freude ist gekommen
(Ayo wa ba lemi o)
Glück klopft an (wo le wa)
Wohlstand kommt (l'on kpe wa)
Und Segen ruft (oh o, ayo wa ba le mi o)
Ore, ore, ore o (ore wa gba le me oh)
Lass diese Liebe süß für mich sein (e wa gba le mi o)
Hoffnung ist hier oh (Hoffnung ist hier oh)
Ayo, ayo, ayo o (ayo wa ba le mi o)

Escrita por: Ifiok Monday Effanga, Simi