Balance (feat. Adekunle Gold)
Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh
Yeah yeah
No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for sufferhead oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Alance bam bam
Story of my life, won tun de o
Anything I do, dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so, won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good, na my testimony
Everything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body
Eh eh eh
Good man suffer but bad man get plenty money
(Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Equilibrio (feat. Adekunle Gold)
El amor que compran no es amor oh
Si tengo que comprar tu amor, no lo quiero oh
Sí sí
No importa lo que hagas, no te pases de la raya oh oh oh
No hay premio para el que sufre
No todo es blanco y negro
No todo debe convertirse en pelea
Todos quieren ir al cielo
Pero nadie quiere morir oh
Vamos, equilibra, mujer
La vida no es equilibrada, hombre bueno
Espero que seas valiente, buen hombre
Cuando revises tu equilibrio
Dicen que me vigilan
No tienen orden de arresto oh
Yo simplemente me equilibro sí sí
Espero ser valiente ah ah ah
Cuando reviso mi equilibrio
Equilibrio bam bam
Historia de mi vida, vuelven
Cualquier cosa que haga, ellos se pondrán en pose
Menteando mi negocio tranquilamente oh eh
Mi historia está contada, dicen que he cambiado
Que me vaya a... a... a... a Jesús
A la mierda tus estándares
No vivo para ti de ninguna manera
Como puedes ver
La vida es buena, he probado el dinero
Dios es bueno, es mi testimonio
Todo da un giro de 360 grados oh
Vamos, equilibra, mujer
La vida no es equilibrada, hombre bueno
Espero que seas valiente, buen hombre
Cuando revises tu equilibrio
Dicen que me vigilan
No tienen orden de arresto oh
Yo simplemente me equilibro sí sí
Espero ser valiente ah ah ah
Cuando reviso mi equilibrio
Equilibrio bam bam
Todos tienen lo suyo para su propio cuerpo
Eh eh eh
El hombre bueno sufre pero el malo tiene mucho dinero
(Mucho dinero)
Dios, no me abandones oh oh oh
La gracia supera la habilidad
Así que si ves la oportunidad
Mejor simplemente equilibra, mujer
La vida no es equilibrada, hombre bueno
Espero que seas valiente, buen hombre
Cuando revises tu equilibrio
Dicen que me vigilan
No tienen orden de arresto oh
Yo simplemente me equilibro sí sí
Espero ser valiente ah ah ah
Cuando reviso mi equilibrio
Equilibrio bam bam