395px

Fácil (feat. Deja)

Simi

Easy (feat. Deja)

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby

Fácil (feat. Deja)

Eh eh eh
Fácil, fácil
Espera un minuto
Cuando me veas
Hazme libre

Original de China
Si no alcanza el Naira, gastamos dólares
Si se acaba el champán, bebemos agua
A veces el kpako se convierte en mantequilla
La vida es graciosa, llueve cuando está soleado
Estoy con la gente que está conmigo
No me estreso por nadie

Solo tómalo con calma, fácil, fácil, oh
Fácil, fácil, oh, tómalo con calma, oh
¿Lo tomarás con calma, fácil, fácil, oh?
Fácil, fácil, oh, tómalo con calma, oh

Todos piensan que saben más
Algunas personas leen mucho pero no pasan
Algunos llegan a inmigración pero no pasan
Y algunos se quedan atrás porque no son rápidos
La vida no es equilibrada, lo dije antes
El hombre pobre sufre, los ricos obtienen más
No es solo 2 más 2 que te da 4
Así que ves que la vida es graciosa
Llueve cuando está soleado
Estoy con la gente que está conmigo
No me estreso por nadie, oh

Solo tómalo con calma, fácil, fácil, oh
Fácil, fácil, oh, tómalo con calma, oh
¿Lo tomarás con calma, fácil, fácil, oh?
Fácil, fácil, oh, tómalo con calma, oh

Sí, oh sí
Vamos, rora, oh rora
Solo relájate, bebé
Tranquilo, tranquilo
Fácil, bebé