395px

Logba Logba

Simi

Logba Logba

I say baby don't go
If you leave me mo rogo
I no plan to go solo lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logo
Me no give you zobo ohhh
Do me like that, I go do you like this
Wetin you no like, I go minimize it
If e too big, baby let me dice it
If e too loud, baby let me hide it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

We do it for the culture
This love no go rupture
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret o
Make e no spoil, we go reset o
Oh me and my sweetheart
Inna two seater
Living la vida loca
Baby I swear if you do me like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big, baby we resize it
If e too long, I can memorize it
If you give me mulah
I go put am for my kolo
If I give you sugar
Baby na wahala follow
Put am for speaker
Make dem hear am for igboro
Love me knock me down like kondo

Mister lover lover
So be
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
Se be
Ma lu mi ni jibiti
Baby eh
Spend your milli milli on me oh

Been looking for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere o)
Dekunle my lover (oh yea)
Ka logba yi da le

Mister lover lover lover
Je ka logba yi pe oh
Ma lu mi ni jibiti rara
Spend your milli milli on me oh
Mister Bae
Mister Looover
Baby
On me oh

Logba Logba

Je te dis bébé, ne pars pas
Si tu me quittes, je suis dans le pétrin
Je n'ai pas prévu d'y aller solo, oh non
C'est toi mon modèle, je porte ton logo
Je ne te donne pas de zobo ohhh
Fais-moi comme ça, je te ferai comme ceci
Ce que tu n'aimes pas, je vais le minimiser
Si c'est trop gros, bébé, laisse-moi le couper
Si c'est trop fort, bébé, laisse-moi le cacher
Si tu me donnes de l'argent
Je vais le mettre dans ma tirelire
Si je te donne du sucre
Bébé, ça va être la galère
Mets-le dans les enceintes
Fais-le entendre dans le quartier
L'amour m'a frappé comme un kondo

Mister lover lover
C'est ça
Je ka logba logba
C'est ça
Fais-moi danser comme un fou
Bébé eh
Dépense ton fric sur moi oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
C'est ça
Fais-moi danser comme un fou
Bébé eh
Dépense ton fric sur moi oh

On le fait pour la culture
Cet amour ne va pas se briser
Ils attendent comme des vautours
On n'a pas besoin d'interruption
Ne regrettons pas o
Ne laissons pas gâcher, on va réinitialiser o
Oh moi et ma chérie
Dans une deux places
Vivant la vida loca
Bébé, je te jure si tu me fais ça
Ce que tu n'aimes pas, je vais le minimiser
Si c'est trop gros, bébé, on le redimensionne
Si c'est trop long, je peux le mémoriser
Si tu me donnes de l'argent
Je vais le mettre dans ma tirelire
Si je te donne du sucre
Bébé, ça va être la galère
Mets-le dans les enceintes
Fais-le entendre dans le quartier
L'amour m'a frappé comme un kondo

Mister lover lover
C'est ça
Je ka logba logba
C'est ça
Fais-moi danser comme un fou
Bébé eh
Dépense ton fric sur moi oh
Mister Lover lover
Mister Bae
Je ka logba logba
C'est ça
Fais-moi danser comme un fou
Bébé eh
Dépense ton fric sur moi oh

Je t'ai cherché toute ma vie
Je pense à toi tout le temps
Personne ne pense que notre amour résistera à l'épreuve du temps oh oh oh
Oh bébé bébé, oh là là (surulere oh)
Mon amour n'est pas un faux-semblant (se mo kere o)
Dekunle mon amoureux (oh ouais)
Ka logba yi da le

Mister lover lover lover
Je ka logba yi pe oh
Fais-moi danser comme un fou, jamais
Dépense ton fric sur moi oh
Mister Bae
Mister Looover
Bébé
Sur moi oh